Difference between revisions of "press"

Line 20: Line 20:
 
#Make person use iron wey dey hot take straight cloth  
 
#Make person use iron wey dey hot take straight cloth  
 
#:*{{ux|dv|Joke, abeg help me '''press''' my shirt now.|(Egbokhare_2o21, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)}}
 
#:*{{ux|dv|Joke, abeg help me '''press''' my shirt now.|(Egbokhare_2o21, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)}}
Make person take [[hand]] squeeze someting well well or touch am softly softly.
+
#Make person take [[hand]] squeeze someting well well or touch am softly softly.
 
#:*{{ux|dv|As she open eye, na her breasts wey she see say dey '''press''' her. |(bbc__9111, When she opened her eyes, she realised that she was being groped.)}}
 
#:*{{ux|dv|As she open eye, na her breasts wey she see say dey '''press''' her. |(bbc__9111, When she opened her eyes, she realised that she was being groped.)}}
 
#:*{{ux|dv|You no fit know dem if na all your time you take dey '''press''' phone. |(jw__47752, You cannot be familiar with everything if you spend all day playing with your phone.)}}
 
#:*{{ux|dv|You no fit know dem if na all your time you take dey '''press''' phone. |(jw__47752, You cannot be familiar with everything if you spend all day playing with your phone.)}}
#: {{ux|dv|Now dem tell am sey no bone break o, sey na just make im hang di hand, make e '''press''' hand, |(WAZA_07_Self-Medication_T__144, Now, they told her that no bone broke, that it's just for him to hang the hand and press the hand.)}}
+
#:*{{ux|dv|Click on top am and '''press''' Manage ads settings. |(bbc__99599, )}}
#: {{ux|dv|Click on top am and '''press''' Manage ads settings. |(bbc__99599, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Write wetin you want find or choose wetin dey and '''press''' Find . |(jw__47102, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Write wetin you want find or choose wetin dey and '''press''' Find . |(jw__47102, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|You dey drive anyhow, you dey '''press''' am, dey march am, na accident e dey result in. |(IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving recklessly, increasing the speed by stepping on the accelerator; the end reslultt is an.accident, it results to.)}}
#: {{ux|dv|You dey drive anyhow, you dey '''press''' am, dey march am, na accident e dey result in. |(IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving anyhow; you are accelerating, marching it; it is accident, it results to.)}}
+
#:*{{ux|dv|'''Press''' di egusi so dat oil go comot! |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi for the oil to come out.)}}
 
+
#:*{{ux|dv|Sey de go just dey where de dey, just '''press''' deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide. |(WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, That they do nothing but play with their electronic gadgets like computers, phones and the like while making decisions.)}}
#: {{ux|dv|'''Press''' di egusi so dat oil go comot! |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi for the oil to come out.)}}
 
#: {{ux|dv|Sey de go just dey where de dey, just '''press''' deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide. |(WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, That they do nothing but play with their electronic gadgets like computers, phones and the like while making decisions.)}}
 
# Make person dey put hand for computer take dey collect people money with wayo.
 
# Make person dey put hand for computer take dey collect people money with wayo.
  
====Derived forms====
+
====Related forms====
 
+
* [[press brake]], [[press hand]]
 
#: {{ux|dv|''l believe by evening, goment go '''press''' brake for di 24-hour curfew, me l get food for house because l dey buy plentikeep but odas dey wey dey buy food day by day dey suffer.'' |(bbc__8610, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Buhari sign three new laws on Friday 8 June, 2018. President Muhammadu Buhari don use biro '''press''' hand on top new law for Nigeria wey don block vice-presidos to contest for president more dan once if dem take ova dia oga post become president before anoda election. |(bbc__20982, __no translation__)}}
 
Line 46: Line 43:
  
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''to iron'', ''squeeze'', ''click'',
+
* English: ''to iron'', ''squeeze'', ''tap'',

Revision as of 16:08, 9 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English press

Pronunciation

  • prɛ́s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 966
  • Frequency in raw corpus: 342
  • Frequency rank in raw corpus: 892

Verb

  1. Make person use iron wey dey hot take straight cloth
    • Joke, abeg help me press my shirt now.  — (Egbokhare_2o21, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)
  2. Make person take hand squeeze someting well well or touch am softly softly.
    • As she open eye, na her breasts wey she see say dey press her.  — (bbc__9111, When she opened her eyes, she realised that she was being groped.)
    • You no fit know dem if na all your time you take dey press phone.  — (jw__47752, You cannot be familiar with everything if you spend all day playing with your phone.)
    • Click on top am and press Manage ads settings.  — (bbc__99599, )
    • Write wetin you want find or choose wetin dey and press Find .  — (jw__47102, __no translation__)
    • You dey drive anyhow, you dey press am, dey march am, na accident e dey result in.  — (IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving recklessly, increasing the speed by stepping on the accelerator; the end reslultt is an.accident, it results to.)
    • Press di egusi so dat oil go comot!  — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi for the oil to come out.)
    • Sey de go just dey where de dey, just press deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, That they do nothing but play with their electronic gadgets like computers, phones and the like while making decisions.)
  1. Make person dey put hand for computer take dey collect people money with wayo.

Related forms

  1. 'l believe by evening, goment go press brake for di 24-hour curfew, me l get food for house because l dey buy plentikeep but odas dey wey dey buy food day by day dey suffer.  — (bbc__8610, __no translation__)
    Buhari sign three new laws on Friday 8 June, 2018. President Muhammadu Buhari don use biro press hand on top new law for Nigeria wey don block vice-presidos to contest for president more dan once if dem take ova dia oga post become president before anoda election.  — (bbc__20982, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to iron, squeeze, tap,