press

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English press

Pronunciation

  • prɛ́s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 966
  • Frequency in raw corpus: 342
  • Frequency rank in raw corpus: 892

Verb

  1. Make person use iron wey dey hot take straight cloth
    • Joke, abeg help me press my shirt now.  — (Egbokhare_2o21, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)

Make person take hand squeeze someting well well or touch am softly softly.

    • As she open eye, na her breasts wey she see say dey press her.  — (bbc__9111, When she opened her eyes, she realised that she was being groped.)
    • You no fit know dem if na all your time you take dey press phone.  — (jw__47752, You cannot be familiar with everything if you spend all day playing with your phone.)
    Now dem tell am sey no bone break o, sey na just make im hang di hand, make e press hand,  — (WAZA_07_Self-Medication_T__144, Now, they told her that no bone broke, that it's just for him to hang the hand and press the hand.)
    Click on top am and press Manage ads settings.  — (bbc__99599, __no translation__)
    Write wetin you want find or choose wetin dey and press Find .  — (jw__47102, __no translation__)
    You dey drive anyhow, you dey press am, dey march am, na accident e dey result in.  — (IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving anyhow; you are accelerating, marching it; it is accident, it results to.)
  1. Press di egusi so dat oil go comot!  — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi for the oil to come out.)
  1. Sey de go just dey where de dey, just press deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, That they do nothing but play with their electronic gadgets like computers, phones and the like while making decisions.)
  1. Make person dey put hand for computer take dey collect people money with wayo.

Derived forms

  1. 'l believe by evening, goment go press brake for di 24-hour curfew, me l get food for house because l dey buy plentikeep but odas dey wey dey buy food day by day dey suffer.  — (bbc__8610, __no translation__)
    Buhari sign three new laws on Friday 8 June, 2018. President Muhammadu Buhari don use biro press hand on top new law for Nigeria wey don block vice-presidos to contest for president more dan once if dem take ova dia oga post become president before anoda election.  — (bbc__20982, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to iron, squeeze, click,