press
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English press
Pronunciation
- prɛ́s
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 7
- Frequency rank in NSC treebank: 966
- Frequency in raw corpus: 342
- Frequency rank in raw corpus: 892
Verb
- Make person use iron wey dey hot take straight cloth
- Joke, abeg help me press my shirt now. — (Egbokhare_2o21, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)
- Make person take hand squeeze someting well well or touch am softly softly.
- As she open eye, na her breasts wey she see say dey press her. — (bbc__9111, When she opened her eyes, she realised that she was being groped.)
- You no fit know dem if na all your time you take dey press phone. — (jw__47752, You cannot be familiar with everything if you spend all day playing with your phone.)
- Click on top am and press Manage ads settings. — (bbc__99599, )
- Write wetin you want find or choose wetin dey and press Find . — (jw__47102, __no translation__)
- You dey drive anyhow, you dey press am, dey march am, na accident e dey result in. — (IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving recklessly, increasing the speed by stepping on the accelerator; the end reslultt is an.accident, it results to.)
- Press di egusi so dat oil go comot! — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi for the oil to come out.)
- Sey de go just dey where de dey, just press deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide. — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, That they do nothing but play with their electronic gadgets like computers, phones and the like while making decisions.)
- Make person dey put hand for computer take dey collect people money with wayo.
Related forms
- 'l believe by evening, goment go press brake for di 24-hour curfew, me l get food for house because l dey buy plentikeep but odas dey wey dey buy food day by day dey suffer. — (bbc__8610, __no translation__)
- Buhari sign three new laws on Friday 8 June, 2018. President Muhammadu Buhari don use biro press hand on top new law for Nigeria wey don block vice-presidos to contest for president more dan once if dem take ova dia oga post become president before anoda election. — (bbc__20982, __no translation__)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to iron, squeeze, tap,