private

Naija

Etymology

From: English private

Pronunciation

  • práìvêt

Play Play

Adjective

  1. Someting wey no be government own.
    • E be architect and don do work for both public and private sector.  — (bbc__48103, He is an architect who has worked in the private and private sectors.)
    • How dis lie-lie and spread of fake info dey for private and public networks?  — (bbc__56477, How did the lies and fake news spread across private and public networks.)
    • We don tell dem for private, we don tell dem for public.  — (bbc__8549, We have told them both in private and in public.)
  2. Someting wey be person own wey anoder person no follow am get.
    • Better landlord dey dey o, but noting be like make you dey your private house. Even if you like make e one room, but na you get am.  — (There are good landlords, but it is much better to have your own property. Even if it's just a single room, but it's yours.)


Antonyms

Translations

  • English: private

Noun

  • Someting wey person get wey e no dey give person report or money ontop.
  • As you never hold better, you go fit do hire purchase, den you go save money get private.  — (NSC_2021, Since you haven't yet made any money, you can find a 'lease to buy' programme and go along with it till you can afford yours.)
  • I no really dey like use bus travel, na private make sense pass for me. At least I go siddon well.  — (NSC_2021, I don't really like to travel with public transport, I prefer to travel with privately owned vehicles.)
  • You must dey do account give your oga everyday. If your keke na private, ehen, you fit carry all di money go house.  — (NSC_2021, You have to remit some money to your boss, if your tricycle was all yours, then you can go home with all the money you've made.)
  • Wetin you dey use all dis moto wey dey your house do? Carry some do commercial, den you fit keep one or two for private.  — (NSC_2021, What are you doing with all these cars in your house? Take some and turn them into taxis and then you can keep some for private use.)

Antonyms

Translation

English: private