Difference between revisions of "private"
Line 15: | Line 15: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | #Na wetin no be government own | |
− | + | #:*{{ux|dv|E be architect and don do work for both public and '''private''' sector. |(bbc__48103, .)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|E don also do work for public and '''private''' sector for Akwa Ibom State. |(bbc__20559, .)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|How dis lie-lie and spread of fake info dey for '''private''' and public networks? |(bbc__56477, .)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | #Someting wey be person own or someting wey away person get and fit no |
− | + | #:*{{ux|dv|Owner of '''private''' school; |(hildrights__1208, .)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|We don tell dem for '''private''', we don tell dem for public. |(bbc__8549, )}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|'''Private''' jet |(bbc__83884, .)}} |
− | #: {{ux|dv| | ||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[public]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''private'' |
Revision as of 12:06, 10 March 2021
Naija
Etymology
From: English private
Pronunciation
- ˈpraɪvet
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 5
- Frequency rank in NSC treebank: 1124
- Frequency in raw corpus: 363
- Frequency rank in raw corpus: 852
Adjective
- Na wetin no be government own
- E be architect and don do work for both public and private sector. — (bbc__48103, .)
- E don also do work for public and private sector for Akwa Ibom State. — (bbc__20559, .)
- How dis lie-lie and spread of fake info dey for private and public networks? — (bbc__56477, .)
- Someting wey be person own or someting wey away person get and fit no
- Owner of private school; — (hildrights__1208, .)
- We don tell dem for private, we don tell dem for public. — (bbc__8549, )
- Private jet — (bbc__83884, .)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: private