Difference between revisions of "private"

 
(4 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 10: Line 10:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
Na place, property or someting wey no be government own.   
+
# Someting wey no be government own.   
:*{{ux|dv|E be architect and don do work for both public and '''private''' sector. |(bbc__48103, He is an architect who has worked in the private and private sectors.)}}
+
#:*{{ux|dv|E be architect and don do work for both public and '''private''' sector. |(bbc__48103, He is an architect who has worked in the private and private sectors.)}}
:*{{ux|dv|How dis lie-lie and spread of fake info dey for '''private''' and public networks? |(bbc__56477, How did the lies and fake news spread across private and public networks.)}}
+
#:*{{ux|dv|How dis lie-lie and spread of fake info dey for '''private''' and public networks? |(bbc__56477, How did the lies and fake news spread across private and public networks.)}}
:*{{ux|dv|We don tell dem for '''private''', we don tell dem for public. |(bbc__8549, We have told them both in private and in public.)}}
+
#:*{{ux|dv|We don tell dem for '''private''', we don tell dem for public. |(bbc__8549, We have told them both in private and in public.)}}
 +
# Someting wey be person own wey anoder person no follow am get.
 +
#:* {{ux|dv| Better landlord dey dey o, but noting be like make you dey your '''private''' house. Even if you like make e one room, but na you get am. |(There are good landlords, but it is much better to have your own property. Even if it's just a single room, but it's yours.)}}
 +
 
 
   
 
   
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
Line 20: Line 23:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''private''
 
* English: ''private''
 +
 +
===Noun===
 +
* Someting wey person get wey e no dey give person report or money ontop.
 +
:* {{ux|dv| As you never hold better, you go fit do [[hire purchase]], den you go save money get '''private'''. |(NSC_2021, Since you haven't yet made any money, you can find a 'lease to buy' programme and go along with it till you can afford yours.)}}
 +
:* {{ux|dv| I no really dey like use bus travel, na '''private''' make sense pass for me. At least I go siddon well. |(NSC_2021, I don't really like to travel with public transport, I prefer to travel with privately owned vehicles.)}}
 +
:* {{ux|dv| You must dey do [[account]] give your oga everyday. If your keke na '''private''', ehen, you fit carry all di money go house.|(NSC_2021, You have to remit some money to your boss, if your tricycle was all yours, then you can go home with all the money you've made.)}}
 +
:* {{ux|dv| Wetin you dey use all dis [[moto]] wey dey your house do? Carry some do [[commercial]], den you fit keep one or two for '''private'''. |(NSC_2021, What are you doing with all these cars in your house? Take some and turn them into taxis and then you can keep some for private use.)}}
 +
 +
====Antonyms====
 +
* [[commercial]], [[hire purchase]]
 +
 +
====Translation====
 +
English: ''private''

Latest revision as of 00:05, 8 March 2024

Naija

Etymology

From: English private

Pronunciation

  • práìvêt

Play Play

Adjective

  1. Someting wey no be government own.
    • E be architect and don do work for both public and private sector.  — (bbc__48103, He is an architect who has worked in the private and private sectors.)
    • How dis lie-lie and spread of fake info dey for private and public networks?  — (bbc__56477, How did the lies and fake news spread across private and public networks.)
    • We don tell dem for private, we don tell dem for public.  — (bbc__8549, We have told them both in private and in public.)
  2. Someting wey be person own wey anoder person no follow am get.
    • Better landlord dey dey o, but noting be like make you dey your private house. Even if you like make e one room, but na you get am.  — (There are good landlords, but it is much better to have your own property. Even if it's just a single room, but it's yours.)


Antonyms

Translations

  • English: private

Noun

  • Someting wey person get wey e no dey give person report or money ontop.
  • As you never hold better, you go fit do hire purchase, den you go save money get private.  — (NSC_2021, Since you haven't yet made any money, you can find a 'lease to buy' programme and go along with it till you can afford yours.)
  • I no really dey like use bus travel, na private make sense pass for me. At least I go siddon well.  — (NSC_2021, I don't really like to travel with public transport, I prefer to travel with privately owned vehicles.)
  • You must dey do account give your oga everyday. If your keke na private, ehen, you fit carry all di money go house.  — (NSC_2021, You have to remit some money to your boss, if your tricycle was all yours, then you can go home with all the money you've made.)
  • Wetin you dey use all dis moto wey dey your house do? Carry some do commercial, den you fit keep one or two for private.  — (NSC_2021, What are you doing with all these cars in your house? Take some and turn them into taxis and then you can keep some for private use.)

Antonyms

Translation

English: private