Difference between revisions of "private"
(11 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''private'' | From: English ''private'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * práìvêt |
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-private.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-private.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-private.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-private.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | private: | + | # Someting wey no be government own. |
+ | #:*{{ux|dv|E be architect and don do work for both public and '''private''' sector. |(bbc__48103, He is an architect who has worked in the private and private sectors.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|How dis lie-lie and spread of fake info dey for '''private''' and public networks? |(bbc__56477, How did the lies and fake news spread across private and public networks.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|We don tell dem for '''private''', we don tell dem for public. |(bbc__8549, We have told them both in private and in public.)}} | ||
+ | # Someting wey be person own wey anoder person no follow am get. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Better landlord dey dey o, but noting be like make you dey your '''private''' house. Even if you like make e one room, but na you get am. |(There are good landlords, but it is much better to have your own property. Even if it's just a single room, but it's yours.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Antonyms==== | ||
+ | * [[public]] | ||
− | + | ====Translations==== | |
− | + | * English: ''private'' | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | ||
− | |||
− | === | + | ===Noun=== |
− | * | + | * Someting wey person get wey e no dey give person report or money ontop. |
+ | :* {{ux|dv| As you never hold better, you go fit do [[hire purchase]], den you go save money get '''private'''. |(NSC_2021, Since you haven't yet made any money, you can find a 'lease to buy' programme and go along with it till you can afford yours.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| I no really dey like use bus travel, na '''private''' make sense pass for me. At least I go siddon well. |(NSC_2021, I don't really like to travel with public transport, I prefer to travel with privately owned vehicles.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| You must dey do [[account]] give your oga everyday. If your keke na '''private''', ehen, you fit carry all di money go house.|(NSC_2021, You have to remit some money to your boss, if your tricycle was all yours, then you can go home with all the money you've made.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Wetin you dey use all dis [[moto]] wey dey your house do? Carry some do [[commercial]], den you fit keep one or two for '''private'''. |(NSC_2021, What are you doing with all these cars in your house? Take some and turn them into taxis and then you can keep some for private use.)}} | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[commercial]], [[hire purchase]] |
− | ==== | + | ====Translation==== |
− | + | English: ''private'' |
Latest revision as of 00:05, 8 March 2024
Naija
Etymology
From: English private
Pronunciation
- práìvêt
Adjective
- Someting wey no be government own.
- E be architect and don do work for both public and private sector. — (bbc__48103, He is an architect who has worked in the private and private sectors.)
- How dis lie-lie and spread of fake info dey for private and public networks? — (bbc__56477, How did the lies and fake news spread across private and public networks.)
- We don tell dem for private, we don tell dem for public. — (bbc__8549, We have told them both in private and in public.)
- Someting wey be person own wey anoder person no follow am get.
- Better landlord dey dey o, but noting be like make you dey your private house. Even if you like make e one room, but na you get am. — (There are good landlords, but it is much better to have your own property. Even if it's just a single room, but it's yours.)
Antonyms
Translations
- English: private
Noun
- Someting wey person get wey e no dey give person report or money ontop.
- As you never hold better, you go fit do hire purchase, den you go save money get private. — (NSC_2021, Since you haven't yet made any money, you can find a 'lease to buy' programme and go along with it till you can afford yours.)
- I no really dey like use bus travel, na private make sense pass for me. At least I go siddon well. — (NSC_2021, I don't really like to travel with public transport, I prefer to travel with privately owned vehicles.)
- You must dey do account give your oga everyday. If your keke na private, ehen, you fit carry all di money go house. — (NSC_2021, You have to remit some money to your boss, if your tricycle was all yours, then you can go home with all the money you've made.)
- Wetin you dey use all dis moto wey dey your house do? Carry some do commercial, den you fit keep one or two for private. — (NSC_2021, What are you doing with all these cars in your house? Take some and turn them into taxis and then you can keep some for private use.)
Antonyms
Translation
English: private