private

Naija

Etymology

From: English private

Pronunciation

  • ˈpraɪvet

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1124
  • Frequency in raw corpus: 363
  • Frequency rank in raw corpus: 852

Adjective

  1. Na wetin no be government own
    • E be architect and don do work for both public and private sector.  — (bbc__48103, .)
    • E don also do work for public and private sector for Akwa Ibom State.  — (bbc__20559, .)
    • How dis lie-lie and spread of fake info dey for private and public networks?  — (bbc__56477, .)
  2. Someting wey be person own or someting wey away person get and fit no
    • Owner of private school;  — (hildrights__1208, .)
    • We don tell dem for private, we don tell dem for public.  — (bbc__8549, )
    • Private jet  — (bbc__83884, .)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: private