Difference between revisions of "problem"
(→Noun) |
|||
Line 15: | Line 15: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Na strong ting wey dey happen | + | Na strong ting wey dey happen or [[matter]] wey person get. |
− | |||
:*{{ux|dv|Na you be, be dier '''problem'''. |(ONI_09_Before-I-Marry_M__22, You are the source of their problem.)}} | :*{{ux|dv|Na you be, be dier '''problem'''. |(ONI_09_Before-I-Marry_M__22, You are the source of their problem.)}} | ||
− | + | :*{{ux|dv|Na di '''problem''' girls dey get be dat. |(NST_cleaned__3732, That is the issue that girls have.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Your life... you go still dey get pain, and '''problem''' here, and dere. |(PRT_11_A-Man-Named-Jesus_MG__89, Your life... you will still be have different pains and difficulties.)}} | |
− | |||
− | :*{{ux|dv|Na di '''problem''' girls dey get be dat. |(NST_cleaned__3732, | ||
− | |||
− | :*{{ux|dv|Your life... you go still dey get pain, and '''problem''' here, and dere. |(PRT_11_A-Man-Named-Jesus_MG__89, Your life... you will still be | ||
:*{{ux|dv|Sabi people from United Nations don draw ear last year raise alarm say many Ivorians still dey suffer from skin and breathing '''problem''', and dem never fit get better help for di things wey happen because of di oil spill. |(bbc__86502, __no translation__)}} | :*{{ux|dv|Sabi people from United Nations don draw ear last year raise alarm say many Ivorians still dey suffer from skin and breathing '''problem''', and dem never fit get better help for di things wey happen because of di oil spill. |(bbc__86502, __no translation__)}} | ||
− | + | :*{{ux|dv|Many of Jehovah servant today dey do like Jesus because dem no let '''problem''' or any other thing comot their mind from wetin dem dey wait for. |(jw__23590, __no translation__)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Di president still talk say im no get any '''problem''' to send di New York truck attack suspect go Guantanamo Bay for Cuba. |(bbc__37474, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Di president still talk say im no get any '''problem''' to send di New York truck attack suspect go Guantanamo Bay for Cuba. |(bbc__37474, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Amina Juma, wey dey stay for Dar es Salaam plus dey use fake nails and eyelashes, tell BBC say she neva experience any '''problem''' wit fixing fake nails and eyelash. |(bbc__14772, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Amina Juma, wey dey stay for Dar es Salaam plus dey use fake nails and eyelashes, tell BBC say she neva experience any '''problem''' wit fixing fake nails and eyelash. |(bbc__14772, __no translation__)}} | ||
Line 34: | Line 26: | ||
#: {{ux|dv|Henriette Baldwin say UNICEF go give chop for 1,300 children weh deh fit die for kwashoko, drugs for treat pikin dem weh deh get malaria, diarrhoea, and '''problem''' for breath. |(bbc__55704, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Henriette Baldwin say UNICEF go give chop for 1,300 children weh deh fit die for kwashoko, drugs for treat pikin dem weh deh get malaria, diarrhoea, and '''problem''' for breath. |(bbc__55704, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 16:29, 19 March 2021
Naija
Etymology
From: English problem
Pronunciation
- ˈprɑbləm
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 74
- Frequency rank in NSC treebank: 177
- Frequency in raw corpus: 1537
- Frequency rank in raw corpus: 247
Noun
Na strong ting wey dey happen or matter wey person get.
- Na you be, be dier problem. — (ONI_09_Before-I-Marry_M__22, You are the source of their problem.)
- Na di problem girls dey get be dat. — (NST_cleaned__3732, That is the issue that girls have.)
- Your life... you go still dey get pain, and problem here, and dere. — (PRT_11_A-Man-Named-Jesus_MG__89, Your life... you will still be have different pains and difficulties.)
- Sabi people from United Nations don draw ear last year raise alarm say many Ivorians still dey suffer from skin and breathing problem, and dem never fit get better help for di things wey happen because of di oil spill. — (bbc__86502, __no translation__)
- Many of Jehovah servant today dey do like Jesus because dem no let problem or any other thing comot their mind from wetin dem dey wait for. — (jw__23590, __no translation__)
- Di president still talk say im no get any problem to send di New York truck attack suspect go Guantanamo Bay for Cuba. — (bbc__37474, __no translation__)
- Amina Juma, wey dey stay for Dar es Salaam plus dey use fake nails and eyelashes, tell BBC say she neva experience any problem wit fixing fake nails and eyelash. — (bbc__14772, __no translation__)
- Di tournament pass without any wahala of fan violence or problem with di facilities, FIFA president Gianni Infantino describe di tournament as great success. — (bbc__39088, __no translation__)
- Henriette Baldwin say UNICEF go give chop for 1,300 children weh deh fit die for kwashoko, drugs for treat pikin dem weh deh get malaria, diarrhoea, and problem for breath. — (bbc__55704, __no translation__)
Synonyms
- wahala 0.85 1460, palava 0.75 822, problems 0.72 170, quarrel 0.62 206, serious 0.62 1131, situation 0.62 437, trouble 0.59 318, condition 0.58 479, sickness 0.57 386
Antonyms
- wahala 0.85 1460, palava 0.75 822, problems 0.72 170, quarrel 0.62 206, serious 0.62 1131, situation 0.62 437, trouble 0.59 318, condition 0.58 479, sickness 0.57 386
Translations
- English: problem