Difference between revisions of "prosper"

Line 15: Line 15:
 
* Make someting wey person dey do go wellwell.
 
* Make someting wey person dey do go wellwell.
 
:* {{ux|dv| All di business wey I put my hand for just dey '''prosper'''.|( NSC_2021, I prosper in all the business I venture into.)}}
 
:* {{ux|dv| All di business wey I put my hand for just dey '''prosper'''.|( NSC_2021, I prosper in all the business I venture into.)}}
====Synonym====
 
* [[succeed]]
 
====Antonym====
 
* [[fail]]
 
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''prosper'
+
* English: ''prosper''

Revision as of 18:30, 25 August 2021

Naija

Etymology

From: English prosper

Pronunciation

  • prᴐ́pèr

Noun

  • Name wey de dey give person.
  • She don give di pikin wey she born Prosper.  — ( NSC_2021, She named her child Prosper.)

Translation

  • English: a given name


Verb

  • Make someting wey person dey do go wellwell.
  • All di business wey I put my hand for just dey prosper.  — ( NSC_2021, I prosper in all the business I venture into.)

Translation

  • English: prosper