prosper
Naija
Etymology
From: English prosper
Pronunciation
- prɔ́spà
Proper Noun
- Name wey de dey give person.
- She don give di pikin wey she born Prosper. — (She named her child Prosper.)
Translation
- English: a given name
Verb
- Make someting wey person dey do go wellwell.
- All di business wey I put my hand for just dey prosper. — (I prosper in all the business I venture into.)
Translation
- English: prosper