prosper

Revision as of 18:30, 25 August 2021 by 160.152.116.86 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English prosper

Pronunciation

  • prᴐ́pèr

Noun

  • Name wey de dey give person.
  • She don give di pikin wey she born Prosper.  — ( NSC_2021, She named her child Prosper.)

Translation

  • English: a given name


Verb

  • Make someting wey person dey do go wellwell.
  • All di business wey I put my hand for just dey prosper.  — ( NSC_2021, I prosper in all the business I venture into.)

Translation

  • English: prosper