Difference between revisions of "protest"
(→Naija) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-protest.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-protest.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Na we no go gree level wey person or people dey do onto sey deir blood dey hot ontop [[matter]] wey pepper sotay de go con carry am put for [[head]]. | |
− | #:*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|Di '''protest''' for Lagos and oder place for Naija make government ban SARS no be here o! |(NSC_Abonyi_2021, The EndSars protest in Lagos and other states in Nigeria was really very serious!)}} |
− | + | ||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[ginger]] | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''protest'' | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # | + | #Sey person or people blood begin hot ontop [[matter]] and di vex push dem enter street make de begin do we no gree levels. |
− | #:*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|As e come be now, if small ting happen wey people no like di next ting na '''protest''' both for street and ontop social media.|(NSC_Abonyi_2021, Nowadays, people protest without hesitation even on minor issues by taking to the streets or social media.)}} |
− | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | + | * [[ginger]] | |
+ | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''protest'' |
Revision as of 13:28, 19 March 2021
Naija
Etymology
From: English protest
Pronunciation
- prɔtest
Noun
- Na we no go gree level wey person or people dey do onto sey deir blood dey hot ontop matter wey pepper sotay de go con carry am put for head.
- Di protest for Lagos and oder place for Naija make government ban SARS no be here o! — (NSC_Abonyi_2021, The EndSars protest in Lagos and other states in Nigeria was really very serious!)
Synonyms
Translation
- English: protest
Verb
- Sey person or people blood begin hot ontop matter and di vex push dem enter street make de begin do we no gree levels.
- As e come be now, if small ting happen wey people no like di next ting na protest both for street and ontop social media. — (NSC_Abonyi_2021, Nowadays, people protest without hesitation even on minor issues by taking to the streets or social media.)
Synonym
Translation
- English: protest