Difference between revisions of "protest"
(→Verb) |
|||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''protest'' | From: English ''protest'' | ||
− | === | + | ===Pronunciation1=== |
* pròtês | * pròtês | ||
<sm2>Pcm-ng-protest.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-protest.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-protest.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-protest.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Pronunciation1=== | ||
+ | prótês | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-protest2.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-protest2.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 07:14, 27 December 2022
Naija
Etymology
From: English protest
Pronunciation1
- pròtês
Pronunciation1
prótês
Noun
- We no go gree level wey person or people dey do onto sey deir blood dey hot ontop matter wey pepper dem sotay de go con carry am put for head.
- Di protest for Lagos and oder place for Naija make government ban SARS no be here o! — (NSC_2021, The EndSars protest in Lagos and other states in Nigeria was really very serious!)
Synonyms
Translation
- English: protest
Verb
Sey person or people blood begin hot ontop matter and di vex push dem enter street make de begin do we no gree levels.
- As e come be now, if small ting happen wey people no like di next ting na protest both for street and ontop social media. — (NSC_2021, Nowadays, people protest without hesitation even on minor issues by taking to the streets or social media.)
Synonym
Translation
- English: protest