Difference between revisions of "protest"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na we no go gree level wey person or people dey do onto sey deir blood dey hot ontop [[matter]] wey pepper sotay de go con carry am put for [[head]].
+
*  [[we no go gree]] level wey person or people dey do onto sey deir blood dey hot ontop [[matter]] wey [[pepper]] dem sotay de go con carry am put for [[head]].
 
:*{{ux|dv|Di '''protest''' for Lagos and oder place for Naija make government ban SARS no be here o! |(NSC_Abonyi_2021, The EndSars protest in Lagos and other states in Nigeria was really very serious!)}}
 
:*{{ux|dv|Di '''protest''' for Lagos and oder place for Naija make government ban SARS no be here o! |(NSC_Abonyi_2021, The EndSars protest in Lagos and other states in Nigeria was really very serious!)}}
  

Revision as of 12:02, 16 August 2021

Naija

Etymology

From: English protest

Pronunciation

  • pròtêst

Play Play

Noun

  • Di protest for Lagos and oder place for Naija make government ban SARS no be here o!  — (NSC_Abonyi_2021, The EndSars protest in Lagos and other states in Nigeria was really very serious!)

Synonyms

Translation

  • English: protest

Verb

Sey person or people blood begin hot ontop matter and di vex push dem enter street make de begin do we no gree levels.

  • As e come be now, if small ting happen wey people no like di next ting na protest both for street and ontop social media.  — (NSC_Abonyi_2021, Nowadays, people protest without hesitation even on minor issues by taking to the streets or social media.)

Synonym

Translation

  • English: protest