protest

Naija

Etymology

From: English protest

Pronunciation

  • pròtêst

Play Play

Noun

Na we no go gree level wey person or people dey do onto sey deir blood dey hot ontop matter wey pepper sotay de go con carry am put for head.

  • Di protest for Lagos and oder place for Naija make government ban SARS no be here o!  — (NSC_Abonyi_2021, The EndSars protest in Lagos and other states in Nigeria was really very serious!)

Synonyms

Translation

  • English: protest

Verb

Sey person or people blood begin hot ontop matter and di vex push dem enter street make de begin do we no gree levels.

  • As e come be now, if small ting happen wey people no like di next ting na protest both for street and ontop social media.  — (NSC_Abonyi_2021, Nowadays, people protest without hesitation even on minor issues by taking to the streets or social media.)

Synonym

Translation

  • English: protest