Difference between revisions of "psychia"

 
Line 9: Line 9:
 
   
 
   
 
===Noun===
 
===Noun===
# Hopsital where de dey carry person go if person don dey get brainstress, or if e dey get wetin dey worry am for mind make dem treat am.
+
# Hopsital where de dey carry person go if person don dey get mental health disorder, or if e dey get wetin dey worry am for mind make dem treat am.
#:* {{ux|dv| • Government don talk sey make dem carry all di people wey get serious kolobrain for street go  '''psychia'''.|(The government has ordered that all the mentally ill people roaming the streets be taken to the psychiatric hospital.)}}
+
#:* {{ux|dv| • Government don talk sey make dem carry all di people wey get serious mental health disorder for street go  '''psychia'''.|(The government has ordered that all the mentally ill people roaming the streets be taken to the psychiatric hospital.)}}
 
#:* {{ux|dv| '''Psychia''' no too plenty for our area sha. |(There are not very many psychiatric hospitals in our locale.)}}
 
#:* {{ux|dv| '''Psychia''' no too plenty for our area sha. |(There are not very many psychiatric hospitals in our locale.)}}
 
# Wetin dey worry person wey be sey e don dey [[kolo]] small small
 
# Wetin dey worry person wey be sey e don dey [[kolo]] small small

Latest revision as of 19:57, 8 March 2024

Naija

Etymology

From English: Psychiatric

Pronunciation

  • sàìkìá


Noun

  1. Hopsital where de dey carry person go if person don dey get mental health disorder, or if e dey get wetin dey worry am for mind make dem treat am.
    • • Government don talk sey make dem carry all di people wey get serious mental health disorder for street go psychia.  — (The government has ordered that all the mentally ill people roaming the streets be taken to the psychiatric hospital.)
    • Psychia no too plenty for our area sha.  — (There are not very many psychiatric hospitals in our locale.)
  2. Wetin dey worry person wey be sey e don dey kolo small small
    • Di way di man don dey do, e be like sey e don dey get small small psychia o.  —  (That man is behaving like a person who is slowly going insane.)
    • Even if psychia dey worry you, you no go see dat dog go follow am play.  —  (Even if you are going insane, you won't see that dog and go to play with it.)

Synonyms

aro, Uselu

Translation

English: Psychiatric hospital, Insanity