Difference between revisions of "pure"

Line 15: Line 15:
  
===Adjective===
 
===Adjective===
pure: no definition -- Definition in Naija?
+
#Sey someting no get yamayama.
 
+
#: {{ux|dv|Na '''pure''' one. |(KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__144, It is a pure one.)}}
 
# - (frequency:83)
 
#: {{ux|dv|'''pure''' white. |(NST_cleaned__40922, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na '''pure''' one. |(KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__144, It is a pure.)}}
 
# advmod-nsubj (frequency:27)
 
#: {{ux|dv|E no '''pure'''. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__11, It is not pure.)}}
 
#: {{ux|dv|E no '''pure'''. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__11, It is not pure.)}}
#: {{ux|dv|No, no e no '''pure'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__104, No, no, it doesn't make any sense.)}}
+
#Sey someting dey/no genuine.
# advmod (frequency:8)
+
#: {{ux|dv|No, no e no '''pure'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__104, No, no, it is not genuine.)}}
 
#: {{ux|dv|Anyanwu also chook mouth say tok say lawmakers dey cut meeting to run dia election parole no '''pure'''. |(bbc__15963, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Anyanwu also chook mouth say tok say lawmakers dey cut meeting to run dia election parole no '''pure'''. |(bbc__15963, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria goment don close three pharmaceutical companies wey dem say di way dem dey sell drugs no '''pure'''. |(bbc__73727, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria goment don close three pharmaceutical companies wey dem say di way dem dey sell drugs no '''pure'''. |(bbc__73727, __no translation__)}}
# mark (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|goddess wey only wan tins wey '''pure'''. |(bbc__8636, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|goddess wey only wan tins wey '''pure'''. |(bbc__8636, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But clearly, some oda tins wey no '''pure''' bin dey happun inside di place. |(bbc__26942, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But clearly, some oda tins wey no '''pure''' bin dey happun inside di place. |(bbc__26942, __no translation__)}}
# nsubj (frequency:4)
+
#Sey bad ting dey/no dey.
 
#: {{ux|dv|Your heart clean, your hands '''pure'''. |(BEN_12_Receiving-From-God_M__41, Your heart is clean, your hands are pure.)}}
 
#: {{ux|dv|Your heart clean, your hands '''pure'''. |(BEN_12_Receiving-From-God_M__41, Your heart is clean, your hands are pure.)}}
 
#: {{ux|dv|Make Naija for better, make di street for '''pure''', |(ABJ_INF_11_Land_M__62, Let Nigeria be a better place. Let the streets be safe.)}}
 
#: {{ux|dv|Make Naija for better, make di street for '''pure''', |(ABJ_INF_11_Land_M__62, Let Nigeria be a better place. Let the streets be safe.)}}
# advmod-mark (frequency:4)
+
#Sey person no dey straightforward.  
#: {{ux|dv|Dis na some of di money wey Nigerians dey pay wey no '''pure'''. |(bbc__41691, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|IGP dey wrong to bone senate Nigeria police say di declaration of di senate say di Inspector General of Police, Idris Ibrahim, no suppose to occupy any office equal to blackmail, witch-hunting and say na somtin wey no '''pure'''. |(bbc__57121, __no translation__)}}
 
# advmod-cc-nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|And dat one no '''pure''' too. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__138, And that doesn't make any sense too.)}}
 
#: {{ux|dv|Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no '''pure'''. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__35, Today it is Lola, tomorrow it is Jude. But Jude's ways are not pure.)}}
 
#: {{ux|dv|Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no '''pure'''. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__35, Today it is Lola, tomorrow it is Jude. But Jude's ways are not pure.)}}
# advmod-dep-nsubj (frequency:3)
+
#When someting no make sense.
 
#: {{ux|dv|E no '''pure''' at all, e no '''pure'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__106, It doesn't make any sense at all; it doesn't make any sense.)}}
 
#: {{ux|dv|E no '''pure''' at all, e no '''pure'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__106, It doesn't make any sense at all; it doesn't make any sense.)}}
 +
#: {{ux|dv|And dat one no '''pure''' too. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__138, And that doesn't make any sense too.)}}
 
#: {{ux|dv|For dis wey we dey talk so, e no, e no straight, e no '''pure''' at all. |(NST_cleaned__19462, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For dis wey we dey talk so, e no, e no straight, e no '''pure''' at all. |(NST_cleaned__19462, __no translation__)}}
# advmod-mark-nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di tin come start to worry Neila, unto say she don turn to pesin wey her way no '''pure''' again. |(bbc__38933, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mali: Dutch Minister comot on top soldier wey die Nobel peace prize winners wey dia hand no '''pure''' |(bbc__65082, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Pure''' and simple. |(bbc__42318, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Meanwhile, to make sure de dey spend wi money with '''pure''' and open mind to put wi contri ontop di path to good economic foundation-again, despite di heavy shortage of money wey wi contri-naija, dey face-now. |(ja102__3184, __no translation__)}}
 
# advmod-flat (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'Amnesty International wan embarrass us' - Nigerian Air Force Shiite: Wetin Amnesty tok about Abuja kwanta no '''pure''' - Police |(bbc__8640, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria army use Trump video to defend why dem shoot Shia protesters Shiite: Wetin Amnesty tok about Abuja kwanta no '''pure''' - Police |(bbc__73392, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria army use Trump video to defend why dem shoot Shia protesters Shiite: Wetin Amnesty tok about Abuja kwanta no '''pure''' - Police |(bbc__73392, __no translation__)}}
# mark-obl:arg (frequency:2)
+
#Collect wey money dey illegal.
#: {{ux|dv|Base on sey me, I know sey I fit tell you sey, but dat shoe wey you wear, e no '''pure''' wit dat trouser, e no dey go, |(NST_cleaned__28189, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Dis na some of di money wey Nigerians dey pay wey no '''pure'''. |(bbc__41691, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Charge 1: Im collect money wey no '''pure''' of up to N1,219,000,000  wey im use sponsor im own govnorship election for Ekiti in June, 2014 Charge 2: Im collect cash money wey no '''pure''' of up to $5,000,000  from former Minister of State for Defence Senator Musiliu Obanikoro in June, 2014 Charge 3: Im keep N300,000,000.00  for fixed deposit bank account wey no follow law Charge 4: Togeda wit Spotless Ltd. |(bbc__25122, __no translation__)}}
 
Revision as of 12:36, 27 October 2020

Naija

Etymology

From: English pure

Pronunciation

  • pjʊr

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 6
  • Frequency rank in NSC treebank: 1052
  • Frequency in raw corpus: 175
  • Frequency rank in raw corpus: 1448

Adjective

  1. Sey someting no get yamayama.
    Na pure one.  — (KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__144, It is a pure one.)
    E no pure.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__11, It is not pure.)
  2. Sey someting dey/no genuine.
    No, no e no pure.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__104, No, no, it is not genuine.)
    Anyanwu also chook mouth say tok say lawmakers dey cut meeting to run dia election parole no pure.  — (bbc__15963, __no translation__)
    Nigeria goment don close three pharmaceutical companies wey dem say di way dem dey sell drugs no pure.  — (bbc__73727, __no translation__)
    goddess wey only wan tins wey pure.  — (bbc__8636, __no translation__)
    But clearly, some oda tins wey no pure bin dey happun inside di place.  — (bbc__26942, __no translation__)
  3. Sey bad ting dey/no dey.
    Your heart clean, your hands pure.  — (BEN_12_Receiving-From-God_M__41, Your heart is clean, your hands are pure.)
    Make Naija for better, make di street for pure,  — (ABJ_INF_11_Land_M__62, Let Nigeria be a better place. Let the streets be safe.)
  4. Sey person no dey straightforward.
    Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no pure.  — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__35, Today it is Lola, tomorrow it is Jude. But Jude's ways are not pure.)
  5. When someting no make sense.
    E no pure at all, e no pure.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__106, It doesn't make any sense at all; it doesn't make any sense.)
    And dat one no pure too.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__138, And that doesn't make any sense too.)
    For dis wey we dey talk so, e no, e no straight, e no pure at all.  — (NST_cleaned__19462, __no translation__)
    Nigeria army use Trump video to defend why dem shoot Shia protesters Shiite: Wetin Amnesty tok about Abuja kwanta no pure - Police  — (bbc__73392, __no translation__)
  6. Collect wey money dey illegal.
    Dis na some of di money wey Nigerians dey pay wey no pure.  — (bbc__41691, __no translation__)
    Charge 1: Im collect money wey no pure of up to N1,219,000,000 wey im use sponsor im own govnorship election for Ekiti in June, 2014 Charge 2: Im collect cash money wey no pure of up to $5,000,000 from former Minister of State for Defence Senator Musiliu Obanikoro in June, 2014 Charge 3: Im keep N300,000,000.00 for fixed deposit bank account wey no follow law Charge 4: Togeda wit Spotless Ltd.  — (bbc__25122, __no translation__)

Derived forms

  1. 'Amnesty International wan embarrass us' - Nigerian Air Force Shiite: Wetin Amnesty tok about Abuja kwanta no pure - Police  — (bbc__8640, __no translation__)
    Nigeria army use Trump video to defend why dem shoot Shia protesters Shiite: Wetin Amnesty tok about Abuja kwanta no pure - Police  — (bbc__73392, __no translation__)

Synonyms

  • clean 0.59 607, at-all-at-all 0.50 22, smooth 0.50 50, tolerate 0.48 44, forget 0.48 672, spoil 0.48 585, wrong 0.48 281, touch 0.44 489, exist 0.44 74

Antonyms

  • clean 0.59 607, at-all-at-all 0.50 22, smooth 0.50 50, tolerate 0.48 44, forget 0.48 672, spoil 0.48 585, wrong 0.48 281, touch 0.44 489, exist 0.44 74

Translations

  • English: no definition