put eye
Naija
Etymology
- From: English put and eye
Pronunciation
- pʊ́taɪ̀
Verb phrase
- Make person carry eye for ground learn someting well.
- I don put eye for the work wey I dey learn. — (NSC_2021, I am dedicated to the skill I am learning.)
- Put eye for wetin dem dey teach you for school. — (NSC_2021, Be committed to what you are taught in school.)
Related forms
Translation
- English: committed