put eye

Naija

Etymology

  • From: English put and eye

Pronunciation

  • pʊ́taɪ̀


Verb phrase

  • Make person carry eye for ground learn someting well.
  • I don put eye for the work wey I dey learn.  — (NSC_2021, I am dedicated to the skill I am learning.)
  • Put eye for wetin dem dey teach you for school.  — (NSC_2021, Be committed to what you are taught in school.)

Related forms

Translation

  • English: committed', dedicated