rain water

Naija

Etymology

From: English rain and water

Pronunciation

  • rênwɔ̀tá

Play Play

  • rènwɔ̀tá

Noun

  • Water wey dey come from rain.
  • Madam Yakubu add say na rain water fit don cause di accident and nobody die.  — (bbc__64748, Madam Yakubu added that the rain water could have caused the accident and nobody died.)
  • Di doctor talk sey make I no go inside rain or use rain water because di rain water get oil.  — (bbc__1454, , The doctor said that I should not go out in the rain or use rain water because rain water has oil in it.)

Translations

  • English: flood, puddle, rain water