Difference between revisions of "raise"

Line 17: Line 17:
 
#:*{{ux|dv|As the man wey bin clear im throat waka go front and '''raise''' im cutlass, Okonkwo carry eye comot. |(katakata__56, When the man who cleared his throat and moved forward raising his cutlass, Okonwo ignored.)}}
 
#:*{{ux|dv|As the man wey bin clear im throat waka go front and '''raise''' im cutlass, Okonkwo carry eye comot. |(katakata__56, When the man who cleared his throat and moved forward raising his cutlass, Okonwo ignored.)}}
 
# Make person dey take leg press wetin de make motor engine dey sound well.  
 
# Make person dey take leg press wetin de make motor engine dey sound well.  
:*{{ux|dv|'''Raise''' di motor make we see di sound.|(Egbokhare_2021, Rev the engine of the car so we can ascertain how good the engine is.)}}
+
#:*{{ux|dv|'''Raise''' di motor make we see di sound.|(Egbokhare_2021, Rev the engine of the car so we can ascertain how good the engine is.)}}
  
  

Revision as of 22:06, 3 August 2021

Naija

Etymology

From: English raise

Pronunciation

  • rêz

Play Play


Verb

  1. Make person help person get someting wey e no get.
    • Raise small change for me make I fit buy small food.  — (Egbokhare_2021, Find me some money to buy food.)
    • Dis move na to helep di kontri raise more moni.  — (bbc__40950, The effort is meant to help the country raise revenue.)
  2. Make person use hand take carry someting go up.
    • Moses use im two hand raise the rod wey e hold go up.  — (jw__26548, Moses used both hands to lift the rod.)
    • As the man wey bin clear im throat waka go front and raise im cutlass, Okonkwo carry eye comot.  — (katakata__56, When the man who cleared his throat and moved forward raising his cutlass, Okonwo ignored.)
  3. Make person dey take leg press wetin de make motor engine dey sound well.
    • Raise di motor make we see di sound.  — (Egbokhare_2021, Rev the engine of the car so we can ascertain how good the engine is.)


Related forms

Synonyms

fire

Translations

  • English: to support someone, raise, rev