raise shoulder

Naija

Etymology

  • From: English raise and shoulder

Pronunciation

rézʃódà

Play Play

Verb Phrase

  • Make person dey do like sey e pass everybody.
  • Who you dey raise shoulder follow? E no be your mate o. De no go see bone pick for your body if e slap you o.  — (Who are you acting up for? He is not your age mate. He'll beat the daylight out of you.)
  • No be sey you people first no want like you, but you too dey raise shoulder, once once, try dey calm down.  — (It's not that people chose to dislike you, but you are very proud. Now and then, try to humble.)

Synonym

form, buga

Translation

  • English: prideful