Difference between revisions of "razor"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(5 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From English: ''razor'' | From English: ''razor'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * rézɔ̀ |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-razor.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-razor.m.ogg</sm2> |
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Someting wey be like metal wey | + | * Someting wey be like small metal wey flat wey dem dey fit use shave and cut tings like pencil and paper. |
− | :* {{ux|dv| Dis '''razor''' don cut me for finger.|( | + | :* {{ux|dv| Dis '''razor''' don cut me for finger.|( I cut m finger with the razor blade.)}} |
− | :* {{ux|dv| Makeup artist dey use '''razor''' shape brows.|( | + | :* {{ux|dv| Makeup artist dey use '''razor''' shape brows.|(Makeup artist make use of razor blade in shaping the brows.)}} |
− | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[blade]] | * [[blade]] | ||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''razor'' | + | * English: ''razor blade'' |
Latest revision as of 13:56, 9 March 2024
Naija
Etymology
From English: razor
Pronunciation
- rézɔ̀
Noun
- Someting wey be like small metal wey flat wey dem dey fit use shave and cut tings like pencil and paper.
- Dis razor don cut me for finger. — ( I cut m finger with the razor blade.)
- Makeup artist dey use razor shape brows. — (Makeup artist make use of razor blade in shaping the brows.)
Synonym
Translation
- English: razor blade