razor

Revision as of 12:10, 8 January 2021 by 197.210.52.158 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English: razor

Pronunciation

  • reîzɔ̀



Noun

Someting wey be like metal wey sharp well.

Dis razor don cut me for finger.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, I cut my finger with the razor.)
Makeup artist dey use razor shape brows.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Makeup artist make use of razor in shaping the brows.)

Synonym

Translation

  • English: razor