Difference between revisions of "reason"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#wetin be de cause of someting
+
* Wetin be di cause of someting/ Why de dey do something.
#:* {{ux|dv|Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security '''reason'''. |(bbc__78583, _The company shut down for a while due to security reasons_)}}
+
:* {{ux|dv|Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security '''reason'''.|(bbc__78583, The company shut down for a while due to security reasons_)}}
#:* {{ux|dv|Di '''reason''' behind di Argungu fishing festival na to promote unity and fishing. |(bbc__37754, _The Argungu fishing festival holds annually in other to promote unity and fishing_)}}
+
:* {{ux|dv|Garri no fit get any '''reason''' to cost o, |(WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)}}
#:* {{ux|dv|Di researchers come conclude say make dem wey like red meat no stop to dey chop because of health '''reason'''. |(bbc__37950, _The researchers concluded that non-vegetarians have no reason to stop the consumption of red meat for health reasons_)}}
 
#:* {{ux|dv|Garri no fit get any '''reason''' to cost o, |(WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di Embassy bin announce say dem don close dem Abuja goment office for visa and American Citizen Service without '''reason'''. |(bbc__31217, _American Embassy closed down their visa and Citizen Service office without reason_)}}
 
====Related forms====
 
* [[health reason]], [[security reason]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''cause or motivation for an action''
 
* English: ''cause or motivation for an action''
 +
 
===Verb===
 
===Verb===
#make person think someting well well before e do am
+
# Make person tink  someting well well.
#:* {{ux|dv|'''reason''' am wellwell before you talk o. Egbokhare -2020.|Think carefully before speaking}}
+
#:* {{ux|dv|'''Reason''' am [[wellwell]] before you talk o.|(Think carefully before speaking.)}}
#:* {{ux|dv|#Nysc allowance dey make corpers dey '''reason''' no go follow for Labour strike |(bbc__8094, _The corpers are reluctant to join the strike becauseof their NYSC allowance_)}}
+
#:* {{ux|dv|Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey '''reason''' di need to dey give animals legal rights. |(bbc__33466. The Naruto Versus David Slater case has become motivation for considering giving animals legal rights.)}}
#wetin person think wey be why e do wetin e do
+
#:* {{ux|dv|Baby na your matter I dey '''reason'''.|(Baby, you are the one I think about.)}}
#:* {{ux|dv|Na football some pipo use '''reason''' di collabo. |(bbc__70746, _Football motivated the choice some people made_)}}
+
#:* {{ux|dv| Every pikin get right to '''reason''' wetin im wan '''reason''', and to worship wetin im wan worship. |(hildrights__344, Every child has a right to their beliefs and what they worship.)}}
#:* {{ux|dv|Every pikin get right to '''reason''' wetin im wan '''reason''', and to worship wetin im wan worship. |(hildrights__344._Every child has a right to their beliefs and what they worship_)}}
+
#Make person consider person.
#wetin person suppose think before e go fit do someting
+
#:* {{ux|dv| If you dey do someting just know sey no be only you dey. '''Reason''' people wey dey wit you.|(When you act , know that you are not alone. Consider the people around you.)}}
#:* {{ux|dv|Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey '''reason''' di need to dey give animals legal rights. |(bbc__33466. The Naruto Versus David Slater case has become motivation for considering giving animals legal rights)}}
+
#Make person give person someting.
#:* {{ux|dv|Wetin dey make you dey '''reason''', wetin dey make you concentrate, e don go. |(NST_cleaned_6190. The reason for your reluctance and concentration no longer exist_)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Reason''' me H boss abeg.|(Please give me a hundred naira.)}}
 +
#:* {{ux|dv| I dey dey claim am sey na wetin you suppose give me be dis. Anyting wey you fit '''reason''' me I go collect am.|(I am not arguing that this is what you must give me. Anythng you can give me I will collect it.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''think, reflect''
+
* English: ''think, reflect, consider, give''

Latest revision as of 11:01, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: reason

Pronunciation

  • rízìn

Play Play

Noun

  • Wetin be di cause of someting/ Why de dey do something.
  • Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security reason.  — (bbc__78583, The company shut down for a while due to security reasons_)
  • Garri no fit get any reason to cost o,  — (WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)

Translations

  • English: cause or motivation for an action

Verb

  1. Make person tink someting well well.
    • Reason am wellwell before you talk o.  — (Think carefully before speaking.)
    • Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey reason di need to dey give animals legal rights.  — (bbc__33466. The Naruto Versus David Slater case has become motivation for considering giving animals legal rights.)
    • Baby na your matter I dey reason.  — (Baby, you are the one I think about.)
    • Every pikin get right to reason wetin im wan reason, and to worship wetin im wan worship.  — (hildrights__344, Every child has a right to their beliefs and what they worship.)
  2. Make person consider person.
    • If you dey do someting just know sey no be only you dey. Reason people wey dey wit you.  — (When you act , know that you are not alone. Consider the people around you.)
  3. Make person give person someting.
    • Reason me H boss abeg.  — (Please give me a hundred naira.)
    • I dey dey claim am sey na wetin you suppose give me be dis. Anyting wey you fit reason me I go collect am.  — (I am not arguing that this is what you must give me. Anythng you can give me I will collect it.)

Translations

  • English: think, reflect, consider, give