|
|
(10 intermediate revisions by 5 users not shown) |
Line 1: |
Line 1: |
| ==Naija== | | ==Naija== |
− | ===Alternative forms===
| |
− | * reasons 0.74 167, understand 0.60 1148, explain 0.59 837, wonder 0.54 257, question 0.53 1024, wonda 0.53 76, ask 0.53 2236, believe 0.51 1742, advice 0.51 596
| |
− |
| |
| ===Etymology=== | | ===Etymology=== |
− | Borrowed from English reason
| + | From English: ''reason'' |
− | | |
| ===Pronunciation=== | | ===Pronunciation=== |
| * rízìn | | * rízìn |
| <sm2>Pcm-ng-reason.f.ogg</sm2> | | <sm2>Pcm-ng-reason.f.ogg</sm2> |
| <sm2>Pcm-ng-reason.m.ogg</sm2> | | <sm2>Pcm-ng-reason.m.ogg</sm2> |
− |
| |
− | ===Frequency===
| |
− | * Frequency in NSC treebank: 19
| |
− | * Frequency rank in NSC treebank: 479
| |
− | * Frequency in raw corpus: 977
| |
− | * Frequency rank in raw corpus: 374
| |
− |
| |
− | The word is used more in written texts than orally.
| |
− |
| |
| | | |
| ===Noun=== | | ===Noun=== |
− | reason: no definition -- Definition in Naija?
| + | * Wetin be di cause of someting/ Why de dey do something. |
− | | + | :* {{ux|dv|Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security '''reason'''.|(bbc__78583, The company shut down for a while due to security reasons_)}} |
− | | + | :* {{ux|dv|Garri no fit get any '''reason''' to cost o, |(WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)}} |
− | # det (frequency:72)
| |
− | #: {{ux|dv|Dat is di '''reason'''. |(NST_cleaned__3907, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Her character na another '''reason'''. |(bbc__15326, __no translation__)}}
| |
− | # dep-det (frequency:37)
| |
− | #: {{ux|dv|Because I no see any '''reason''' wey… |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__30, Because I don't see any reason that...)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Na actually di '''reason''' I dey here. |(bbc__5002, __no translation__)}}
| |
− | # - (frequency:24)
| |
− | #: {{ux|dv|Wetin come be dem fate, wetin come be dem '''reason'''? |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__181, What is their fate ? What is their reason ?)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Di company never give '''reason''' why dem dey shift di date. |(bbc__33700, __no translation__)}}
| |
− | # det-nmod (frequency:23)
| |
− | #: {{ux|dv|Still, Ms Agu Uka and many oda students support di '''reason''' for di strike. |(bbc__92350, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Di '''reason''' behind di Argungu fishing festival na to promote unity and fishing. |(bbc__37754, __no translation__)}}
| |
− | # acl-det (frequency:20)
| |
− | #: {{ux|dv|Pharisee people get any '''reason''' to dey against Jesus? |(jw__30053, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|But Lagos State government say people no get any '''reason''' to fear. |(bbc__21440, __no translation__)}}
| |
− | # acl-amod (frequency:18)
| |
− | #: {{ux|dv|We get plenty '''reason''' to dey thank Jehovah. |(jw__39617, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|We get many '''reason''' to praise Jah for our life. |(jw__35713, __no translation__)}}
| |
− | # case-det (frequency:17)
| |
− | #: {{ux|dv|Think about the '''reason'''. |(jw__41942, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|For this '''reason''', e good make we de check our heart all the time. |(jw__45682, __no translation__)}}
| |
− | # acl (frequency:16)
| |
− | #: {{ux|dv|Dem get '''reason''' to dey happy? |(bbc__7319, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Israel people get '''reason''' to believe sey Jehovah dey forgive dem. |(jw__17382, __no translation__)}}
| |
− | # advmod (frequency:16)
| |
− | #: {{ux|dv|E no get '''reason''' why we no fit toll. |(bbc__2514, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Jehovah sey e get '''reason''' why e make this earth. |(jw__47882, __no translation__)}}
| |
− | # amod (frequency:13)
| |
− | #: {{ux|dv|Each person dey get different '''reason'''. |(bbc__46180, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Other '''reason''' still dey wey make suffer suffer full this world. |(jw__28512, __no translation__)}}
| |
− | # nmod (frequency:10)
| |
− | #: {{ux|dv|Dis for dem na '''reason''' for wetin dem dey do. |(bbc__33307, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|De will ask you '''reason''' of dat fifty naira whether na water… |(JOS_09_Wife-And-Mother-In-Law_M__84, They will ask you the reason for that fifty naira, whether it's water...)}}
| |
− | # amod-det (frequency:8)
| |
− | #: {{ux|dv|Garri no fit get any '''reason''' to cost o, |(WAZP_02_Porico_M__106, Garri cannot have any reason to be expensive.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|And di third '''reason''', every man wan be champion for someting. |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__51, And the third reason, every man wants to be a champion in something.)}}
| |
− | # case (frequency:4)
| |
− | #: {{ux|dv|Di only time e different na if di '''reason''' person dey use am na for medical reasons. |(bbc__36813, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Di Embassy bin announce say dem don close dem Abuja goment office for visa and American Citizen Service without '''reason'''. |(bbc__31217, __no translation__)}}
| |
− | # dep (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|Dis na '''reason''' di doctors believe say with dis new test, Nigeria sef go win di fight against cancer. |(bbc__50492, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Nigerian Senate 'Di '''reason''' most lawmakers no turn-up for senate on Tuesday, na sake of dem go oda work wey dem get to do'. |(bbc__74428, __no translation__)}}
| |
− | # nsubj (frequency:2)
| |
− | #: {{ux|dv|For e, de '''reason''' na for prevent fraud weh e di take ruling party for pawa. |(bbc__100982, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Nina say she decide enta dis area for artistic naked model and de '''reason''' na for get confidence for e sef. |(bbc__74723, __no translation__)}}
| |
− | # amod-cc (frequency:2)
| |
− | #: {{ux|dv|But some pipo get '''reason''' why dem no dey chop meat -weda na because of health or religious '''reason'''. |(bbc__23502, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Pipo dey look dem like say dem fall from sky even if di '''reason''' why dem no dey chop meat na because of health or religious '''reason'''. |(bbc__44167, __no translation__)}}
| |
− | | |
− | ====Derived forms====
| |
− | | |
− | * [[health reason|health reason]]
| |
− | | |
− | #: {{ux|dv|Di researchers come conclude say make those wey like red meat no stop to dey chop because of health reason. |(bbc__37950, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Last week Tuesday, 12 March, court bin adjourn Justice Onnoghen mata afta im no appear because of health reason. |(bbc__63266, __no translation__)}}
| |
− | * [[safety reason|safety reason]]
| |
− | | |
− | #: {{ux|dv|While pipo wey dey use leg waka, try run away go hide, sake of safety reason. |(bbc__84960, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Dem dey find way to cover di tin wey dem don do, tok Solomon wey no gree tell us im last name, for safety reason. |(bbc__5114, __no translation__)}}
| |
− | * [[security reason|security reason]]
| |
− | | |
− | #: {{ux|dv|Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security reason. |(bbc__78583, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|No man die or get wound, and deh move the villagers from danger and for security reason. |(bbc__75238, __no translation__)}}
| |
− | | |
− | ====Synonyms====
| |
− | * reasons 0.74 167, understand 0.60 1148, explain 0.59 837, wonder 0.54 257, question 0.53 1024, wonda 0.53 76, ask 0.53 2236, believe 0.51 1742, advice 0.51 596
| |
− | | |
− | ====Antonyms====
| |
− | * reasons 0.74 167, understand 0.60 1148, explain 0.59 837, wonder 0.54 257, question 0.53 1024, wonda 0.53 76, ask 0.53 2236, believe 0.51 1742, advice 0.51 596
| |
− | | |
| ====Translations==== | | ====Translations==== |
− | * English: no definition | + | * English: ''cause or motivation for an action'' |
− | | |
− | | |
| | | |
| ===Verb=== | | ===Verb=== |
− | reason: think, reflect -- Definition in Naija?
| + | # Make person tink someting well well. |
− | | + | #:* {{ux|dv|'''Reason''' am [[wellwell]] before you talk o.|(Think carefully before speaking.)}} |
− | | + | #:* {{ux|dv|Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey '''reason''' di need to dey give animals legal rights. |(bbc__33466. The Naruto Versus David Slater case has become motivation for considering giving animals legal rights.)}} |
− | # Egbokhare (frequency:Inf) | + | #:* {{ux|dv|Baby na your matter I dey '''reason'''.|(Baby, you are the one I think about.)}} |
− | #: {{ux|dv|'''reason''' am wellwell before you talk o.|no translation}} | + | #:* {{ux|dv| Every pikin get right to '''reason''' wetin im wan '''reason''', and to worship wetin im wan worship. |(hildrights__344, Every child has a right to their beliefs and what they worship.)}} |
− | # obj (frequency:10)
| + | #Make person consider person. |
− | #: {{ux|dv|Na football some pipo use '''reason''' di collabo. |(bbc__70746, __no translation__)}}
| + | #:* {{ux|dv| If you dey do someting just know sey no be only you dey. '''Reason''' people wey dey wit you.|(When you act , know that you are not alone. Consider the people around you.)}} |
− | #: {{ux|dv|Meh we, meh we, meh we try '''reason''', meh we try '''reason''' dis kind tings. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__35, Let's...let's... let's try...let's try think these kind of things.)}} | + | #Make person give person someting. |
− | # nsubj-obj (frequency:10)
| + | #:* {{ux|dv| '''Reason''' me H boss abeg.|(Please give me a hundred naira.)}} |
− | #: {{ux|dv|Oda '''reason''' why dem dey do di strike na: |(bbc__76158, __no translation__)}} | + | #:* {{ux|dv| I dey dey claim am sey na wetin you suppose give me be dis. Anyting wey you fit '''reason''' me I go collect am.|(I am not arguing that this is what you must give me. Anythng you can give me I will collect it.)}} |
− | #: {{ux|dv|Dis na how PDP and AAC '''reason''' di Rivers State elections. |(bbc__56700, __no translation__)}}
| |
− | # - (frequency:9)
| |
− | #: {{ux|dv|Meh we, meh we, meh we try '''reason''', meh we try '''reason''' dis kind tings. |(NST_cleaned__23045, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Every pikin get right to '''reason''' wetin im wan '''reason''', and to worship wetin im wan worship. |(hildrights__344, __no translation__)}} | |
− | # aux-nsubj (frequency:5) | |
− | #: {{ux|dv|I con dey '''reason'''. |(KAD_13_Entering-University_MG__48, Then I started thinking.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Oga, you no dey '''reason''' wetin I dey '''reason'''. |(NST_cleaned__326, __no translation__)}} | |
− | # mark-nsubj (frequency:4)
| |
− | #: {{ux|dv|If security '''reason''', you no dey go anywhere. |(JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__101, If it's a security reason, you are not going anywhere.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Where e be sey di parent of pikin apply give court for writ or order for di production of pikin, and di court dey '''reason''' sey di parent – don bone or fashee pikin don behave one-kind wey go make court no gree give am im right to get custody of di pikin , court fit decide sey, as e '''reason''', no gree make di writ or make di order. |(hildrights__723, __no translation__)}} | |
− | # aux-obj (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|Dey '''reason''' men. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__195, Considering men.)}} | |
− | #: {{ux|dv|Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey '''reason''' di need to dey give animals legal rights. |(bbc__33466, __no translation__)}} | |
− | # mark-obj (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|BBC News Pidgin follow di joinbodi members tok to '''reason''' why death no make dem do u-turn. |(bbc__18320, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|''Di fast thing wey I fit do dat time na to save dem, I know say e no good to dive enter water with cloth and shoe but time no dey to '''reason''' am.'' Na so im talk. |(bbc__8256, __no translation__)}}
| |
− | # aux-ccomp (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|#NyscAllowance dey make corpers dey '''reason''' no go follow for Labour strike |(bbc__8094, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|INEC don promise to take proper care of corpers during election #NyscAllowance dey make corpers dey '''reason''' no go follow for Labour strike |(bbc__57241, __no translation__)}}
| |
− | # advmod-obj (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|Ehen but look at, '''reason''' am now. |(KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__169, Ehen, but look at...think about it.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Another way to stay safe na to think, '''reason''' things well-well. |(bbc__15809, __no translation__)}}
| |
− | # aux (frequency:2)
| |
− | #: {{ux|dv|Meh we try dey '''reason'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__166, Let's try to think...)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Wetin dey make you dey '''reason''', wetin dey make you concentrate, e don go. |(NST_cleaned__6190, __no translation__)}}
| |
− | | |
− | ====Derived forms====
| |
− | | |
− | | |
− | ====Synonyms====
| |
− | * reasons 0.74 167, understand 0.60 1148, explain 0.59 837, wonder 0.54 257, question 0.53 1024, wonda 0.53 76, ask 0.53 2236, believe 0.51 1742, advice 0.51 596
| |
− | | |
− | ====Antonyms====
| |
− | * reasons 0.74 167, understand 0.60 1148, explain 0.59 837, wonder 0.54 257, question 0.53 1024, wonda 0.53 76, ask 0.53 2236, believe 0.51 1742, advice 0.51 596
| |
| | | |
| ====Translations==== | | ====Translations==== |
− | * English: think, reflect | + | * English: ''think, reflect, consider, give'' |