Difference between revisions of "reason"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
(→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Wetin be | + | * Wetin be di cause of someting/ Why de dey do something. |
− | :* {{ux|dv|Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security '''reason'''. |(bbc__78583, | + | :* {{ux|dv|Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security '''reason'''.|(bbc__78583, The company shut down for a while due to security reasons_)}} |
− | |||
− | |||
:* {{ux|dv|Garri no fit get any '''reason''' to cost o, |(WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)}} | :* {{ux|dv|Garri no fit get any '''reason''' to cost o, |(WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)}} | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''cause or motivation for an action'' | * English: ''cause or motivation for an action'' | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make person | + | # Make person tink someting well well. |
− | #:* {{ux|dv|''' | + | #:* {{ux|dv|'''Reason''' am [[wellwell]] before you talk o.|(Egbokhare -2020, Think carefully before speaking.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey '''reason''' di need to dey give animals legal rights. |(bbc__33466. The Naruto Versus David Slater case has become motivation for considering giving animals legal rights.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|Baby na your matter I dey '''reason'''.|(NSC_2022, Baby, you are the one I think about.)}} | |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Every pikin get right to '''reason''' wetin im wan '''reason''', and to worship wetin im wan worship. |(hildrights__344, Every child has a right to their beliefs and what they worship.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Every pikin get right to '''reason''' wetin im wan '''reason''', and to worship wetin im wan worship. |(hildrights__344 | + | #Make person consider person. |
− | # | + | #:* {{ux|dv| If you dey do someting just know sey no be only you dey. '''Reason''' people wey dey wit you.|(NSC_2022,When you act , know that you are not alone. Consider the people around you.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #Make person give person someting. |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| '''Reason''' me H boss abeg.|(NSC_2022, Please give me a hundred naira.)}} |
+ | #:* {{ux|dv| I dey dey claim am sey na wetin you suppose give me be dis. Anyting wey you fit '''reason''' me I go collect am.|(NSC_2022, I am not arguing that this is what you must give me. Anythng you can give me I will collect it.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''think, reflect'' | * English: ''think, reflect'' |
Revision as of 21:34, 24 November 2022
Naija
Etymology
From English: reason
Pronunciation
- rízìn
Noun
- Wetin be di cause of someting/ Why de dey do something.
- Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security reason. — (bbc__78583, The company shut down for a while due to security reasons_)
- Garri no fit get any reason to cost o, — (WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)
Translations
- English: cause or motivation for an action
Verb
- Make person tink someting well well.
- Reason am wellwell before you talk o. — (Egbokhare -2020, Think carefully before speaking.)
- Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey reason di need to dey give animals legal rights. — (bbc__33466. The Naruto Versus David Slater case has become motivation for considering giving animals legal rights.)
- Baby na your matter I dey reason. — (NSC_2022, Baby, you are the one I think about.)
- Every pikin get right to reason wetin im wan reason, and to worship wetin im wan worship. — (hildrights__344, Every child has a right to their beliefs and what they worship.)
- Make person consider person.
- If you dey do someting just know sey no be only you dey. Reason people wey dey wit you. — (NSC_2022,When you act , know that you are not alone. Consider the people around you.)
- Make person give person someting.
- Reason me H boss abeg. — (NSC_2022, Please give me a hundred naira.)
- I dey dey claim am sey na wetin you suppose give me be dis. Anyting wey you fit reason me I go collect am. — (NSC_2022, I am not arguing that this is what you must give me. Anythng you can give me I will collect it.)
Translations
- English: think, reflect