Difference between revisions of "reason"
(→Naija) |
|||
Line 16: | Line 16: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person tink someting well well. | # Make person tink someting well well. | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Reason''' am [[wellwell]] before you talk o.|( | + | #:* {{ux|dv|'''Reason''' am [[wellwell]] before you talk o.|(Think carefully before speaking.)}} |
#:* {{ux|dv|Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey '''reason''' di need to dey give animals legal rights. |(bbc__33466. The Naruto Versus David Slater case has become motivation for considering giving animals legal rights.)}} | #:* {{ux|dv|Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey '''reason''' di need to dey give animals legal rights. |(bbc__33466. The Naruto Versus David Slater case has become motivation for considering giving animals legal rights.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|Baby na your matter I dey '''reason'''.|( | + | #:* {{ux|dv|Baby na your matter I dey '''reason'''.|(Baby, you are the one I think about.)}} |
#:* {{ux|dv| Every pikin get right to '''reason''' wetin im wan '''reason''', and to worship wetin im wan worship. |(hildrights__344, Every child has a right to their beliefs and what they worship.)}} | #:* {{ux|dv| Every pikin get right to '''reason''' wetin im wan '''reason''', and to worship wetin im wan worship. |(hildrights__344, Every child has a right to their beliefs and what they worship.)}} | ||
#Make person consider person. | #Make person consider person. | ||
− | #:* {{ux|dv| If you dey do someting just know sey no be only you dey. '''Reason''' people wey dey wit you.|( | + | #:* {{ux|dv| If you dey do someting just know sey no be only you dey. '''Reason''' people wey dey wit you.|(When you act , know that you are not alone. Consider the people around you.)}} |
#Make person give person someting. | #Make person give person someting. | ||
− | #:* {{ux|dv| '''Reason''' me H boss abeg.|( | + | #:* {{ux|dv| '''Reason''' me H boss abeg.|(Please give me a hundred naira.)}} |
− | #:* {{ux|dv| I dey dey claim am sey na wetin you suppose give me be dis. Anyting wey you fit '''reason''' me I go collect am.|( | + | #:* {{ux|dv| I dey dey claim am sey na wetin you suppose give me be dis. Anyting wey you fit '''reason''' me I go collect am.|(I am not arguing that this is what you must give me. Anythng you can give me I will collect it.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''think, reflect, consider, give'' | * English: ''think, reflect, consider, give'' |
Latest revision as of 11:01, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: reason
Pronunciation
- rízìn
Noun
- Wetin be di cause of someting/ Why de dey do something.
- Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security reason. — (bbc__78583, The company shut down for a while due to security reasons_)
- Garri no fit get any reason to cost o, — (WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)
Translations
- English: cause or motivation for an action
Verb
- Make person tink someting well well.
- Reason am wellwell before you talk o. — (Think carefully before speaking.)
- Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey reason di need to dey give animals legal rights. — (bbc__33466. The Naruto Versus David Slater case has become motivation for considering giving animals legal rights.)
- Baby na your matter I dey reason. — (Baby, you are the one I think about.)
- Every pikin get right to reason wetin im wan reason, and to worship wetin im wan worship. — (hildrights__344, Every child has a right to their beliefs and what they worship.)
- Make person consider person.
- If you dey do someting just know sey no be only you dey. Reason people wey dey wit you. — (When you act , know that you are not alone. Consider the people around you.)
- Make person give person someting.
- Reason me H boss abeg. — (Please give me a hundred naira.)
- I dey dey claim am sey na wetin you suppose give me be dis. Anyting wey you fit reason me I go collect am. — (I am not arguing that this is what you must give me. Anythng you can give me I will collect it.)
Translations
- English: think, reflect, consider, give