Difference between revisions of "reason"

Line 17: Line 17:
 
#:* {{ux|dv|Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security '''reason'''. |(bbc__78583, _The company shut down for a while due to security reasons_)}}
 
#:* {{ux|dv|Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security '''reason'''. |(bbc__78583, _The company shut down for a while due to security reasons_)}}
 
#:* {{ux|dv|Di '''reason''' behind di Argungu fishing festival na to promote unity and fishing. |(bbc__37754, _The Argungu fishing festival holds annually in other to promote unity and fishing_)}}
 
#:* {{ux|dv|Di '''reason''' behind di Argungu fishing festival na to promote unity and fishing. |(bbc__37754, _The Argungu fishing festival holds annually in other to promote unity and fishing_)}}
#:* {{ux|dv|Di researchers come conclude say make dem wey like red meat no stop to dey chop because of health reason. |(bbc__37950, _The researchers concluded that non-vegetarians have no reason to stop the consumption of red meat for health reasons_)}}
+
#:* {{ux|dv|Di researchers come conclude say make dem wey like red meat no stop to dey chop because of health '''reason'''. |(bbc__37950, _The researchers concluded that non-vegetarians have no reason to stop the consumption of red meat for health reasons_)}}
 
#:* {{ux|dv|Garri no fit get any '''reason''' to cost o, |(WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)}}
 
#:* {{ux|dv|Garri no fit get any '''reason''' to cost o, |(WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di Embassy bin announce say dem don close dem Abuja goment office for visa and American Citizen Service without '''reason'''. |(bbc__31217, _American Embassy closed down their visa and Citizen Service office without reason_)}}
 
Line 24: Line 24:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''cause or motivation for an action''
 
* English: ''cause or motivation for an action''
 
===Verb===
 
===Verb===
#make person think about someting well well before e do am
+
#make person think someting well well before e do am
 
#:* {{ux|dv|'''reason''' am wellwell before you talk o. Egbokhare -2020.|Think carefully before speaking}}
 
#:* {{ux|dv|'''reason''' am wellwell before you talk o. Egbokhare -2020.|Think carefully before speaking}}
#:* {{ux|dv|#Nysc allowance dey make corpers dey '''reason''' no go follow for Labour strike |(bbc__8094, _The corpers are reluctant to join the strike becuse of their NYSC allowance_)}}
+
#:* {{ux|dv|#Nysc allowance dey make corpers dey '''reason''' no go follow for Labour strike |(bbc__8094, _The corpers are reluctant to join the strike becauseof their NYSC allowance_)}}
 
#wetin person think wey be why e do wetin e do
 
#wetin person think wey be why e do wetin e do
 
#:* {{ux|dv|Na football some pipo use '''reason''' di collabo. |(bbc__70746, _Football motivated the choice some people made_)}}
 
#:* {{ux|dv|Na football some pipo use '''reason''' di collabo. |(bbc__70746, _Football motivated the choice some people made_)}}
 
#:* {{ux|dv|Every pikin get right to '''reason''' wetin im wan '''reason''', and to worship wetin im wan worship. |(hildrights__344._Every child has a right to their beliefs and what they worship_)}}
 
#:* {{ux|dv|Every pikin get right to '''reason''' wetin im wan '''reason''', and to worship wetin im wan worship. |(hildrights__344._Every child has a right to their beliefs and what they worship_)}}
#wetin person suppose think before e go fit do wetin someting
+
#wetin person suppose think before e go fit do someting
 
#:* {{ux|dv|Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey '''reason''' di need to dey give animals legal rights. |(bbc__33466. The Naruto Versus David Slater case has become motivation for considering giving animals legal rights)}}
 
#:* {{ux|dv|Wetin dey make you dey '''reason''', wetin dey make you concentrate, e don go. |(NST_cleaned__6190. _The reason for your reluctance and conecntration no longer exist_)}}
+
#:* {{ux|dv|Wetin dey make you dey '''reason''', wetin dey make you concentrate, e don go. |(NST_cleaned_6190. The reason for your reluctance and concentration no longer exist_)}}
  
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''think, reflect''
 
* English: ''think, reflect''

Revision as of 16:37, 29 October 2020

Naija

Etymology

From English: reason

Pronunciation

  • rízìn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 19
  • Frequency rank in NSC treebank: 479
  • Frequency in raw corpus: 977
  • Frequency rank in raw corpus: 374

Noun

  1. wetin be de cause of someting
    • Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security reason.  — (bbc__78583, _The company shut down for a while due to security reasons_)
    • Di reason behind di Argungu fishing festival na to promote unity and fishing.  — (bbc__37754, _The Argungu fishing festival holds annually in other to promote unity and fishing_)
    • Di researchers come conclude say make dem wey like red meat no stop to dey chop because of health reason.  — (bbc__37950, _The researchers concluded that non-vegetarians have no reason to stop the consumption of red meat for health reasons_)
    • Garri no fit get any reason to cost o,  — (WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)
    • Di Embassy bin announce say dem don close dem Abuja goment office for visa and American Citizen Service without reason.  — (bbc__31217, _American Embassy closed down their visa and Citizen Service office without reason_)

Related forms

Translations

  • English: cause or motivation for an action

Verb

  1. make person think someting well well before e do am
    • reason am wellwell before you talk o. Egbokhare -2020.  — Think carefully before speaking
    • #Nysc allowance dey make corpers dey reason no go follow for Labour strike  — (bbc__8094, _The corpers are reluctant to join the strike becauseof their NYSC allowance_)
  2. wetin person think wey be why e do wetin e do
    • Na football some pipo use reason di collabo.  — (bbc__70746, _Football motivated the choice some people made_)
    • Every pikin get right to reason wetin im wan reason, and to worship wetin im wan worship.  — (hildrights__344._Every child has a right to their beliefs and what they worship_)
  3. wetin person suppose think before e go fit do someting
    • Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey reason di need to dey give animals legal rights.  — (bbc__33466. The Naruto Versus David Slater case has become motivation for considering giving animals legal rights)
    • Wetin dey make you dey reason, wetin dey make you concentrate, e don go.  — (NST_cleaned_6190. The reason for your reluctance and concentration no longer exist_)

Translations

  • English: think, reflect