reason

Revision as of 14:52, 29 October 2020 by 154.66.40.128 (talk)

Naija

Etymology

From English: reason

Pronunciation

  • rízìn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 19
  • Frequency rank in NSC treebank: 479
  • Frequency in raw corpus: 977
  • Frequency rank in raw corpus: 374

Noun

  1. wetin be de cause of someting
    Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security reason.  — (bbc__78583, _The company shut down for awhile due to securty reason_)
    • Di reason behind di Argungu fishing festival na to promote unity and fishing.  — (bbc__37754, _The Argungu fishing festival holds annually in other to promote unity and fishing_)
    • Di researchers come conclude say make dem wey like red meat no stop to dey chop because of health reason.  — (bbc__37950, _The researchers concluded that non vegetarians should not stop the consumption of red meat for health reasons__)
    • Garri no fit get any reason to cost o,  — (WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)
    • Di Embassy bin announce say dem don close dem Abuja goment office for visa and American Citizen Service without reason.  — (bbc__31217, _American Embassy closed down their visa and citizen service office without reason_)

Related forms

Translations

  • English: cause of motivation for an action

Verb

  1. make person think about someting well well before e do am
    • reason am wellwell before you talk o. Egbokhare -2020.  — Think carefully before speaking
  2. make wetin person think be why e do wetin e do
    • Na football some pipo use reason di collabo.  — (bbc__70746, __no translation__)
    • Every pikin get right to reason wetin im wan reason, and to worship wetin im wan worship.  — (hildrights__344, __no translation__))
    • Dey reason men.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__195, Considering men.)
    • Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey reason di need to dey give animals legal rights.  — (bbc__33466, __no translation__)
    • #NyscAllowance dey make corpers dey reason no go follow for Labour strike  — (bbc__8094, __no translation__)
    • INEC don promise to take proper care of corpers during election #NyscAllowance dey make corpers dey reason no go follow for Labour strike  — (bbc__57241, __no translation__)
    • Wetin dey make you dey reason, wetin dey make you concentrate, e don go.  — (NST_cleaned__6190, __no translation__)

Translations

  • English: think, reflect