recharge card

Naija

Etymology

From: English recharge and card

Pronunciation

  • rɪ̀t͡ʃád͡ʒkâd

Play Play

Noun

  • Wetin de buy dey put for phone make di network people gree dem make call or send text message.
  • Abeg buy me recharge card daddy.  — (Dad, please buy airtime for me.)
  • Na recharge card di girl dey sell for Lagos.  —  (She sell airtime in Lagos.)

Synonym

credit

Translation

English: recharge card