recharge card
Naija
Etymology
From: English recharge and card
Pronunciation
- rɪ̀t͡ʃád͡ʒkâd
Noun
- Wetin de buy dey put for phone make di network people gree dem make call or send text message.
- Abeg buy me recharge card daddy. — (NSC_2020, Dad, please buy airtime for me.)
- Na recharge card di girl dey sell for Lagos. — (NSC_2020, She sell airtime in Lagos.)
Synonym
Translation
English: recharge card