recharge card
Naija
Etymology
From: English recharge and card
Pronunciation
- ríᶘàdᶚ kád
Noun
- Wetin de buy dey put for phone make di network people gree dem make call or send text message.
- Abeg buy me recharge card daddy — (NSC_Agnes_2020, Dad, please buy airtime for me )
- Na recharge card di girl dey sell for Lagos. — (NSC_Agnes_2020, she sell airtime in Lagos.)
Synonym
Translation
English: recharge card