reign

Naija

Etymology

From: English reign

Pronunciation

  • rên

Play Play

Verb

  • Make person be person wey people dey talk about or make someting be wetin people dey like to dey get, or dey use.
  • Na dat type of jeans dey reign o.  — (That is the type of jeans in vogue!)
  • Na dis ting dey reign now.  — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__40,This is what is trending.)
  • But for country wey money dey, deir own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get di motor wey dey reign.  — (jw__42604, In wealthy countries, all they are concerened with is to buy expensive clothes, new houses and popular cars.)
  • Na Okonkwo come dey reign for everywhere.  — (katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)

Translations

  • English: in vogue, to rave, trending