Difference between revisions of "reign"
(→Verb) |
|||
Line 18: | Line 18: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | Make person or someting be wetin people dey like pass for one time or | |
− | + | :*{{ux|dv|Na dat type of jeans dey '''reign''' o.|(Egbokhare_2021, That is the type of jeans in vogue!)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Ah, shebi I think say na im dey '''reign''', no vex eh. |(deuber__515, A_no translation__)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|If di man sey wear trouser, you wear trouser for peace to '''reign'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__65, If the man say wear trouser, you should wear trouser for peace to reign.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Na dis ting dey '''reign''' now. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__40, This is the in thing now.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Na dis kind one dey '''reign''' now. |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__257, It's this kind that is trending.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Like every thing wey dey '''reign''' e go still get people wey go draw ear give you about am. |(bbc__63900, __no translation__)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|But for country wey money dey, their own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get the motor wey dey '''reign'''. |(jw__42604, __no translation__)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Na Okonkwo come dey '''reign''' for everywhere. |(katakata__127, Okonkwo is the rave of the moment.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|How second hand clothes dey '''reign''' for Nigeria |(bbc__56598, )}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * |
− | + | ||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''in vogue, to rave, trending, be in currency'' | * English: ''in vogue, to rave, trending, be in currency'' |
Revision as of 17:59, 26 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English reign
Pronunciation
- rên
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 4019
- Frequency in raw corpus: 62
- Frequency rank in raw corpus: 2778
Verb
Make person or someting be wetin people dey like pass for one time or
- Na dat type of jeans dey reign o. — (Egbokhare_2021, That is the type of jeans in vogue!)
- Ah, shebi I think say na im dey reign, no vex eh. — (deuber__515, A_no translation__)
- If di man sey wear trouser, you wear trouser for peace to reign. — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__65, If the man say wear trouser, you should wear trouser for peace to reign.)
- Na dis ting dey reign now. — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__40, This is the in thing now.)
- Na dis kind one dey reign now. — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__257, It's this kind that is trending.)
- Like every thing wey dey reign e go still get people wey go draw ear give you about am. — (bbc__63900, __no translation__)
- But for country wey money dey, their own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get the motor wey dey reign. — (jw__42604, __no translation__)
- Na Okonkwo come dey reign for everywhere. — (katakata__127, Okonkwo is the rave of the moment.)
- How second hand clothes dey reign for Nigeria — (bbc__56598, )
Synonyms
Translations
- English: in vogue, to rave, trending, be in currency