Difference between revisions of "reign"
(→Verb) |
|||
Line 15: | Line 15: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person or someting be wetin people dey like pass for di time wey de dey. | + | Make person or someting be wetin people dey like pass to get, to use, to know for di time wey de dey. |
:*{{ux|dv|Na dat type of jeans dey '''reign''' o.|(Egbokhare_2021, That is the type of jeans in vogue!)}} | :*{{ux|dv|Na dat type of jeans dey '''reign''' o.|(Egbokhare_2021, That is the type of jeans in vogue!)}} | ||
:*{{ux|dv|Na dis ting dey '''reign''' now. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__40, This is what is trending.)}} | :*{{ux|dv|Na dis ting dey '''reign''' now. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__40, This is what is trending.)}} | ||
− | |||
:*{{ux|dv|But for country wey money dey, their own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get the motor wey dey '''reign'''. |(jw__42604, In wealthy countries, citizens are ostentatious with regard to clothes and cars.)}} | :*{{ux|dv|But for country wey money dey, their own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get the motor wey dey '''reign'''. |(jw__42604, In wealthy countries, citizens are ostentatious with regard to clothes and cars.)}} | ||
:*{{ux|dv|Na Okonkwo come dey '''reign''' for everywhere. |(katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)}} | :*{{ux|dv|Na Okonkwo come dey '''reign''' for everywhere. |(katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)}} |
Revision as of 16:00, 1 July 2021
Naija
Etymology
From: English reign
Pronunciation
- rên
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 4019
- Frequency in raw corpus: 62
- Frequency rank in raw corpus: 2778
Verb
Make person or someting be wetin people dey like pass to get, to use, to know for di time wey de dey.
- Na dat type of jeans dey reign o. — (Egbokhare_2021, That is the type of jeans in vogue!)
- Na dis ting dey reign now. — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__40, This is what is trending.)
- But for country wey money dey, their own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get the motor wey dey reign. — (jw__42604, In wealthy countries, citizens are ostentatious with regard to clothes and cars.)
- Na Okonkwo come dey reign for everywhere. — (katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)
Synonyms
Translations
- English: in vogue, to rave, trending