Difference between revisions of "reign"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Verb) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
:*{{ux|dv|Na dis ting dey '''reign''' now. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__40, This is what is trending.)}} | :*{{ux|dv|Na dis ting dey '''reign''' now. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__40, This is what is trending.)}} | ||
:*{{ux|dv|But for country wey money dey, their own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get the motor wey dey '''reign'''. |(jw__42604, In wealthy countries, citizens are ostentatious with regard to clothes and cars.)}} | :*{{ux|dv|But for country wey money dey, their own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get the motor wey dey '''reign'''. |(jw__42604, In wealthy countries, citizens are ostentatious with regard to clothes and cars.)}} | ||
− | :*{{ux| | + | :*{{ux|Dv|Na Okonkwo come dey '''reign''' for everywhere. |(katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''in vogue, to rave, trending'' | * English: ''in vogue, to rave, trending'' |
Revision as of 21:41, 24 November 2022
Naija
Etymology
From: English reign
Pronunciation
- rên
Verb
- Make person or someting be wetin people dey like to dey get, or dey use.
- Na dat type of jeans dey reign o. — (Egbokhare_2021, That is the type of jeans in vogue!)
- Na dis ting dey reign now. — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__40, This is what is trending.)
- But for country wey money dey, their own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get the motor wey dey reign. — (jw__42604, In wealthy countries, citizens are ostentatious with regard to clothes and cars.)
- Na Okonkwo come dey reign for everywhere. — (katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)
Translations
- English: in vogue, to rave, trending