Difference between revisions of "reign"

 
(13 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
*
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''reign''
 
From: English ''reign''
Line 10: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-reign.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-reign.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-reign.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-reign.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 4019
 
* Frequency in raw corpus: 62
 
* Frequency rank in raw corpus: 2778
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Make person or someting be wetin people dey like pass for one time or
+
* Make person be person wey people dey talk about or make someting be wetin people dey like to dey get, or dey use.
 
+
:*{{ux|dv|Na dat type of jeans dey '''reign''' o.|(That is the type of jeans in vogue!)}}
:*{{ux|dv|Na dat type of jeans dey '''reign''' o.|(Egbokhare_2021, That is the type of jeans in vogue!)}}
+
:*{{ux|dv|Na dis ting dey '''reign''' now. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__40,This is what is trending.)}}
:*{{ux|dv|Ah, shebi I think say na im dey '''reign''', no vex eh. |(deuber__515, A_no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|But for country wey money dey, deir own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get di motor wey dey '''reign'''.|(jw__42604, In wealthy countries, all they are concerened with is to buy expensive clothes, new houses and popular cars.)}}
:*{{ux|dv|If di man sey wear trouser, you wear trouser for peace to '''reign'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__65, If the man say wear trouser, you should wear trouser for peace to reign.)}}
+
:*{{ux|dv|Na Okonkwo come dey '''reign''' for everywhere.|(katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)}}
:*{{ux|dv|Na dis ting dey '''reign''' now. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__40, This is the in thing now.)}}
 
:*{{ux|dv|Na dis kind one dey '''reign''' now. |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__257, It's this kind that is trending.)}}
 
:*{{ux|dv|Like every thing wey dey '''reign''' e go still get people wey go draw ear give you about am. |(bbc__63900, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|But for country wey money dey, their own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get the motor wey dey '''reign'''. |(jw__42604, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|Na Okonkwo come dey '''reign''' for everywhere. |(katakata__127, Okonkwo is the rave of the moment.)}}
 
:*{{ux|dv|How second hand clothes dey '''reign''' for Nigeria |(bbc__56598, )}}
 
 
 
====Synonyms====
 
 
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''in vogue, to rave, trending, be in currency''
+
* English: ''in vogue, to rave, trending''

Latest revision as of 14:01, 9 March 2024

Naija

Etymology

From: English reign

Pronunciation

  • rên

Play Play

Verb

  • Make person be person wey people dey talk about or make someting be wetin people dey like to dey get, or dey use.
  • Na dat type of jeans dey reign o.  — (That is the type of jeans in vogue!)
  • Na dis ting dey reign now.  — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__40,This is what is trending.)
  • But for country wey money dey, deir own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get di motor wey dey reign.  — (jw__42604, In wealthy countries, all they are concerened with is to buy expensive clothes, new houses and popular cars.)
  • Na Okonkwo come dey reign for everywhere.  — (katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)

Translations

  • English: in vogue, to rave, trending