Difference between revisions of "reign"

 
(8 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
* rên
 
* rên
 
<sm2>Pcm-ng-reign.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-reign.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-reign.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-reign.m.ogg</sm2>  
 +
 
 +
===Verb===
 +
* Make person be person wey people dey talk about or make someting be wetin people dey like to dey get, or dey use.
 +
:*{{ux|dv|Na dat type of jeans dey '''reign''' o.|(That is the type of jeans in vogue!)}}
 +
:*{{ux|dv|Na dis ting dey '''reign''' now. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__40,This is what is trending.)}}
 +
:*{{ux|dv|But for country wey money dey, deir own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get di motor wey dey '''reign'''.|(jw__42604, In wealthy countries, all they are concerened with is to buy expensive clothes, new houses and popular cars.)}}
 +
:*{{ux|dv|Na Okonkwo come dey '''reign''' for everywhere.|(katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)}}
 +
 
 +
====Translations====
 +
* English: ''in vogue, to rave, trending''

Latest revision as of 14:01, 9 March 2024

Naija

Etymology

From: English reign

Pronunciation

  • rên

Play Play

Verb

  • Make person be person wey people dey talk about or make someting be wetin people dey like to dey get, or dey use.
  • Na dat type of jeans dey reign o.  — (That is the type of jeans in vogue!)
  • Na dis ting dey reign now.  — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__40,This is what is trending.)
  • But for country wey money dey, deir own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get di motor wey dey reign.  — (jw__42604, In wealthy countries, all they are concerened with is to buy expensive clothes, new houses and popular cars.)
  • Na Okonkwo come dey reign for everywhere.  — (katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)

Translations

  • English: in vogue, to rave, trending