Difference between revisions of "reign"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make person or someting be wetin people dey like to dey get, or dey use. | + | * Make person be person wey people dey talk about or make someting be wetin people dey like to dey get, or dey use. |
− | :*{{ux|dv|Na dat type of jeans dey '''reign''' o.|( | + | :*{{ux|dv|Na dat type of jeans dey '''reign''' o.|(That is the type of jeans in vogue!)}} |
− | :*{{ux|dv|Na dis ting dey '''reign''' now. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__40, This is what is trending.)}} | + | :*{{ux|dv|Na dis ting dey '''reign''' now. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__40,This is what is trending.)}} |
− | :*{{ux|dv|But for country wey money dey, | + | :*{{ux|dv|But for country wey money dey, deir own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get di motor wey dey '''reign'''.|(jw__42604, In wealthy countries, all they are concerened with is to buy expensive clothes, new houses and popular cars.)}} |
:*{{ux|dv|Na Okonkwo come dey '''reign''' for everywhere.|(katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)}} | :*{{ux|dv|Na Okonkwo come dey '''reign''' for everywhere.|(katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''in vogue, to rave, trending'' | * English: ''in vogue, to rave, trending'' |
Latest revision as of 14:01, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: English reign
Pronunciation
- rên
Verb
- Make person be person wey people dey talk about or make someting be wetin people dey like to dey get, or dey use.
- Na dat type of jeans dey reign o. — (That is the type of jeans in vogue!)
- Na dis ting dey reign now. — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__40,This is what is trending.)
- But for country wey money dey, deir own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get di motor wey dey reign. — (jw__42604, In wealthy countries, all they are concerened with is to buy expensive clothes, new houses and popular cars.)
- Na Okonkwo come dey reign for everywhere. — (katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)
Translations
- English: in vogue, to rave, trending