Difference between revisions of "reign"
(→Verb) |
|||
(19 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''reign'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-reign.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-reign.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-reign.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-reign.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person be person wey people dey talk about or make someting be wetin people dey like to dey get, or dey use. | |
− | + | :*{{ux|dv|Na dat type of jeans dey '''reign''' o.|(That is the type of jeans in vogue!)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Na dis ting dey '''reign''' now. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__40,This is what is trending.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|But for country wey money dey, deir own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get di motor wey dey '''reign'''.|(jw__42604, In wealthy countries, all they are concerened with is to buy expensive clothes, new houses and popular cars.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Na Okonkwo come dey '''reign''' for everywhere.|(katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: in vogue, to rave, trending | + | * English: ''in vogue, to rave, trending'' |
Latest revision as of 14:01, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: English reign
Pronunciation
- rên
Verb
- Make person be person wey people dey talk about or make someting be wetin people dey like to dey get, or dey use.
- Na dat type of jeans dey reign o. — (That is the type of jeans in vogue!)
- Na dis ting dey reign now. — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__40,This is what is trending.)
- But for country wey money dey, deir own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get di motor wey dey reign. — (jw__42604, In wealthy countries, all they are concerened with is to buy expensive clothes, new houses and popular cars.)
- Na Okonkwo come dey reign for everywhere. — (katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)
Translations
- English: in vogue, to rave, trending