Difference between revisions of "reign"

Line 6: Line 6:
 
* rên
 
* rên
 
<sm2>Pcm-ng-reign.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-reign.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-reign.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-reign.m.ogg</sm2>
 
 
===Verb===
 
Make person or someting be wetin people dey like pass to get, to use, to know for di time wey de dey.
 
 
 
:*{{ux|dv|Na dat type of jeans dey '''reign''' o.|(Egbokhare_2021, That is the type of jeans in vogue!)}}
 
:*{{ux|dv|Na dis ting dey '''reign''' now. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__40, This is what is trending.)}}
 
:*{{ux|dv|But for country wey money dey, their own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get the motor wey dey '''reign'''. |(jw__42604, In wealthy countries, citizens are ostentatious with regard to clothes and cars.)}}
 
:*{{ux|dv|Na Okonkwo come dey '''reign''' for everywhere. |(katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* [[trend]]
 
 
====Translations====
 
* English: ''in vogue, to rave, trending''
 

Revision as of 16:02, 1 July 2021

Naija

Etymology

From: English reign

Pronunciation

  • rên

Play Play