reign
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English reign
Pronunciation
- rên
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 4019
- Frequency in raw corpus: 62
- Frequency rank in raw corpus: 2778
Verb
Make person or someting be wetin people dey like pass for one time or
- Na dat type of jeans dey reign o. — (Egbokhare_2021, That is the type of jeans in vogue!)
- Ah, shebi I think say na im dey reign, no vex eh. — (deuber__515, A_no translation__)
- If di man sey wear trouser, you wear trouser for peace to reign. — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__65, If the man say wear trouser, you should wear trouser for peace to reign.)
- Na dis ting dey reign now. — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__40, This is the in thing now.)
- Na dis kind one dey reign now. — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__257, It's this kind that is trending.)
- Like every thing wey dey reign e go still get people wey go draw ear give you about am. — (bbc__63900, __no translation__)
- But for country wey money dey, their own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get the motor wey dey reign. — (jw__42604, __no translation__)
- Na Okonkwo come dey reign for everywhere. — (katakata__127, Okonkwo is the rave of the moment.)
- How second hand clothes dey reign for Nigeria — (bbc__56598, )
Synonyms
Translations
- English: in vogue, to rave, trending, be in currency