reign

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English reign

Pronunciation

  • rên

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 4019
  • Frequency in raw corpus: 62
  • Frequency rank in raw corpus: 2778

Verb

Make person or someting be wetin people dey like pass for one time or

  • Na dat type of jeans dey reign o.  — (Egbokhare_2021, That is the type of jeans in vogue!)
  • Ah, shebi I think say na im dey reign, no vex eh.  — (deuber__515, A_no translation__)
  • If di man sey wear trouser, you wear trouser for peace to reign.  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__65, If the man say wear trouser, you should wear trouser for peace to reign.)
  • Na dis ting dey reign now.  — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__40, This is the in thing now.)
  • Na dis kind one dey reign now.  — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__257, It's this kind that is trending.)
  • Like every thing wey dey reign e go still get people wey go draw ear give you about am.  — (bbc__63900, __no translation__)
  • But for country wey money dey, their own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get the motor wey dey reign.  — (jw__42604, __no translation__)
  • Na Okonkwo come dey reign for everywhere.  — (katakata__127, Okonkwo is the rave of the moment.)
  • How second hand clothes dey reign for Nigeria  — (bbc__56598, )

Synonyms


Translations

  • English: in vogue, to rave, trending, be in currency