reign

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English reign

Pronunciation

  • rên

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 4019
  • Frequency in raw corpus: 62
  • Frequency rank in raw corpus: 2778

Verb

Make person or someting be wetin people dey like pass for di time wey de dey.

  • Na dat type of jeans dey reign o.  — (Egbokhare_2021, That is the type of jeans in vogue!)
  • Na dis ting dey reign now.  — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__40, This is what is trending.)
  • Like every thing wey dey reign e go still get people wey go draw ear give you about am.  — (bbc__63900, Some people would still err on caution even if when it is concerning something that is trending.)
  • But for country wey money dey, their own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get the motor wey dey reign.  — (jw__42604, In wealthy countries, citizens are ostentatious with regard to clothes and cars.)
  • Na Okonkwo come dey reign for everywhere.  — (katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)

Synonyms

Translations

  • English: in vogue, to rave, trending