reign
Naija
Etymology
From: English reign
Pronunciation
- rên
Verb
Make person or someting be wetin people dey like pass to get, to use, to know for di time wey de dey.
- Na dat type of jeans dey reign o. — (Egbokhare_2021, That is the type of jeans in vogue!)
- Na dis ting dey reign now. — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__40, This is what is trending.)
- But for country wey money dey, their own na to dey buy cloth wey cost, new house and to get the motor wey dey reign. — (jw__42604, In wealthy countries, citizens are ostentatious with regard to clothes and cars.)
- Na Okonkwo come dey reign for everywhere. — (katakata__127, Okonkwo was the rave of the moment.)
Synonyms
Translations
- English: in vogue, to rave, trending