repair

Revision as of 13:18, 16 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English: repair

Pronunciation

  • rɪ̀pɛ́

Play Play

Verb

  • Make dem make someting wey don spoil make e good again.
  • Mama don repair all the cloth wey she spoil.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Mother has amended all the clothes she damaged.)
  • I go repair the phone when you pay my money.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, I will fix the phone when you pay back my money.)

Antonym

Translation

  • English: repair