spoil

Naija

Etymology

From English: spoil

Pronunciation

  • spɔɪ̂

Play Play

Verb

  1. Make person dey do badbad tings.
    • kai! You don spoil! See wetin you dey watch?  — (Eww! You are spoilt! Look at what you are watching!)
    • Dara don spoil, na only pictures of girls wey no wear cloth full im phone.  — (Dara is corrupt. He only has pictures of unclad girls on his phone.)
  2. Make wetin bin good no good again.
    • Who spoil am?  — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__58, Who spoilt it ?)
  3. Make person or someting dabaru someting/ person plan.
    • Wetin we fit do to spoil Satan plan?  — (jw__42888, What can we do to ruin Satan's plan?)
    • Dis man don spoil my plan to comot today.  — (jw__31309, This man has ruined my plan of going out today.)
    • Na dat one dey spoil everything.  — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, That's the one spoiling everything.)
  4. Make dem talk bad about person.
    • Abi wummi don spoil me give you? |(Or has Wummi maligned me to you?)}}
    • De spoil am dey give oga dey go, di day dem go catch you anyting wey your eye s take am like dat.  — (Continue to slander him before the boss, the day you’ll be found out, deal with whatever comes.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: spoil, ruin, slander