road

Revision as of 12:22, 18 February 2021 by 154.66.44.93 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English road

Pronunciation

  • rôd


Noun

  • Na way wey person pass enta or comot from place.
  • Dat road go carry you go market.  — (NSC_Legbeti_2021. That road leads to the market.)
  • When dem pass dat road yesterday, robbers attack dem collect deir money.  — (NSC_Legbeti_2021. When they went through that road yesterday, they were attacked.)

Synonyms

Translations

  • English: path